Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Content gone wrong 😂😂
50,068 просмотров • 3 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Alaye turn flash immediately 😂

How e take post this video

😂😭😭

Na still content

But this is Eko bridge not 3rd mainland bridge

Nah for Surulere he go see his phone😂😂😂

I love the fact that the smile was gradually disappearing 🤣🤣🤣

😂😂😂 he never see anything

Na still content

Eko bridge

Just lol 😂

Moment the smile faded😂

Fair enough he posted it for him

Lol 🤣😂

Go meet am fr yaba

Next time him go learn 😂😂

Nawa oo😂

It’s gone bro, you just dash someone your phone

Good. He needs to lose that weight.

Inside content another content dey inside 😂💔

🤣🤣

See God's blessing

Wetin be this 😅

This is not 3rd mainland bridge

It is finish

Una go dey think say nah everybody dey f@@lish ?? 😒 So how he tay con collect the video post ham ?

Who come post am?

it went totally wrong. 😭😂

🤣🤣😅

Lool Did he login his iCloud on another phone to be able to post this, Cos i can see their was a part they edited some things

Nawa ooo 😆 🤣 What about people no sabi content

I can see him from afar
