Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Content of the year 😂😂
39,350 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

This guy just with crazy thoughts 😂 😂

True true body no be firewood 😂

Why is brain looking like Brain Jotter?

I've said this for the umpteenth time, "leave skits for Nasboi,"the guy too sabi this thing

Brain dey jot things down (brainjotter)

Na eye Dey cause the whole thing Dey see anyhow

This guy don come again

He too sabi

I don't know Nasboi and Sabinus who do content pass 😂😂💔 they are topping the chart..

Funny guy 😂

A lot of guys go through this & they genuinely wish they can stay disciplined & focused. And this is where we all need to get closer to God for our deliverance to be complete.

Na look I look o

Why brain dressed like BrainJotter

Brain be mumu pass

Hahahaha

@theonettey

Nasboi 😂😂😂

😂😂😂💔💔🤲🤲

Nice one nas boi

D way suffer don wound me this period, before woman go see my kobo e go hard…

I can't believe I lol in public 😂😂😂😂😂😂

Me seff normally i be four person for one place,e don teh wey i know that one😂😂

Prayer is the key to all these. When Holy spirit standa with you all this na nothing

@houseofkontrola The best skit maker, no cap 🧢

😆

Division of labor

Nice!

😅😂🤣...My Idolo! We Plenty Wey Dey This Table...Snapchat Baddies Stay Far Away, I Wan Dey Locked In...😉

😂

Nice content🥺

U are the real GOAT brr!! 😂

Brain jotter 🤣🤣🤣

Body no be firewood lol 😂

😂😂😂
