Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Content of the year ๐๐
39,350 Aufrufe โข vor 16 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

This guy just with crazy thoughts ๐ ๐

True true body no be firewood ๐

Why is brain looking like Brain Jotter?

I've said this for the umpteenth time, "leave skits for Nasboi,"the guy too sabi this thing

Brain dey jot things down (brainjotter)

Na eye Dey cause the whole thing Dey see anyhow

This guy don come again

He too sabi

I don't know Nasboi and Sabinus who do content pass ๐๐๐ they are topping the chart..

Funny guy ๐

A lot of guys go through this & they genuinely wish they can stay disciplined & focused. And this is where we all need to get closer to God for our deliverance to be complete.

Na look I look o

Why brain dressed like BrainJotter

Brain be mumu pass

Hahahaha

@theonettey

Nasboi ๐๐๐

๐๐๐๐๐๐คฒ๐คฒ

Nice one nas boi

D way suffer don wound me this period, before woman go see my kobo e go hardโฆ

I can't believe I lol in public ๐๐๐๐๐๐

Me seff normally i be four person for one place,e don teh wey i know that one๐๐

Prayer is the key to all these. When Holy spirit standa with you all this na nothing

@houseofkontrola The best skit maker, no cap ๐งข

๐

Division of labor

Nice!

๐ ๐๐คฃ...My Idolo! We Plenty Wey Dey This Table...Snapchat Baddies Stay Far Away, I Wan Dey Locked In...๐

๐

Nice content๐ฅบ

U are the real GOAT brr!! ๐

Brain jotter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Body no be firewood lol ๐

๐๐๐
