Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Content this🤣🤣🤣🤣 If I catch this Manchester United fan🔪🪓⚔🪚
22,226 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 50
“Who you play?”😭😭😭😭😭

What are you cooking

Even Manchester United wey dey international break dey put mouth 😂 Wonder shall neva end sha

I like the way content creators are creating content around the debacle of the EPL teams in the UCL’s round of 16. So far, given the ones I’ve watched, they exhibited creativity. Nothing dey funny me pass Man U who are always in the midst of teams in the UCL😂 😂😂 Splendid!!!

Why them come de beat Arsenal nah shay we loose 🤣😂

Make dem beat that Man U well😂

Una wan kill Manchester city 😂😂

@rugamalenin They deserve am

Na the Manchester united fan beat people pass

The audacity

Honestly

you people are making me cry 😭😭😭 laughter wan wound me

@thisbless_ Take am easy ohhh

As soon as I saw United I started laughing. And he's the one beating them the most 🤣

Who you play?🤣🤣🤣 No be wetin you play

Dem no born Man U fans well to raise hand touch Arsenal him dy melt

This one no get respect

He de over play him role and me go remind am 😂

The audacity for them (Man United) to even involve in this table is wild.

🤣🤣🤣

I know say dey go pain that Man U guy, e get mind dey join hand they beat those playing

😅😅

My belle o. Man fan who you play😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

🤣 why

They deserve serious decking

😂

Who you play 😂😂😭😭

🤣🤣🤣

Buh why u allow United to beat someone 😂

That dude get mind

@stanjosh111 Help me use slap injure that one wey no dey the competition Abeg 🤲🏽😭

@jarex2_official This is content

@jarex2_official Good one

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂 omo l don laugh tire 😂

🤣🤣🤣 content🤣

😀😀😀where is Tottenham???

Hilarious 😂😅

Dem go cry

Them go too cry

I no play anybody e ma pa mi😂😂😂

🤣🤣🤣🤣 I love the decking

Omo everybody dey deck Chelsea sef get mind dey deck me😂

Chelsea and Aggression nah 5&6 😂😂

😂

Omo I laugh wan die

Make Ona no kill my Arsenal babe for me, I fit kill person o.

Everybody go collect again for second leg🤣😂🤣😂🤣😂

And na him beat prople pass oh😀

🤣🤣🤣🤣🤣

