Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Continuation😂😂
129,103 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Tega1 год назад
She be hooks wey come sabi cook. Chef ke? Taaa get away from here😂😂😂

Maakmill1 год назад
I never get her money so make she dey her lane doe now..... 😂

AKANBI1 год назад
Wait Dem just release the part 2 today when no be isakaba

El rufai1 год назад
See watin money cause Money is the root of all evil

Chineachendo💡1 год назад
Her mama :

Maakmill1 год назад
Okay ooo

Maakmill1 год назад
Na she sabi ooo

Afee1 год назад
Bad girl

OluwaSammy𓃵1 год назад
Na to seize your phone remain Mr Damola😹😹😹

BEWARE OF POVERTY 📸1 год назад
Oh!, you called that's hardworking ? I'm so disadpointed in you
