Loading video...
Video Failed to Load
Conversation between a customer and an OS ๐๐๐คฃ
196,418 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

If they say Off light. Run oh... Na infection and Skin disease they're hiding ๐ท

@abazwhyllzz Another day on twitter NG ..

She get disease

Make I con knack u for darkness when I no dey craze.

Me to the girl

Dem dey nice when dem want make u carry dem... Reach house or behind closed door with them... Talk go change, all these OS sef!

She get craw craw, black chyna etc

Wahala

Off light for day time, as you and your babe consume my data so naso os go scatter una relationshipโฆ.

Oga I go break bottle for your head oh. You don collect ASAP. I no dey play that kind play.

That girl na Infection ๐ fuck for darkness ๐ you be my wife or soulmates you stinky dirty OS ๐ GOD FORBID BAD THING LAHO ๐๐ป

Hot afternoon u wan off light?

OS no want make customer see say everywhere don condemn๐๐๐

No be OS be that o na ashawo, make una dey know the difference.

Staged. This is clearly day time.

But why will a fine man like him carry os

No gree o Light must dey on

My brother run oo she get STD ๐

why are their voices alike

Them no born you well to tell me say you go break bottle for my head ! For my own house ? ๐ซต๐

Which kind os be this wan

@abazwhyllzz ๐

Off light say watin happen ? ๐

Why ashawo go dey off light

๐คฃ๐

No gree o

She no want make you see the herpes

You don enter bro

We don pass all this thing sef , for 2025 , na rubbish dem just Dey post up and down

OS come d rush customer๐

Which one be off light ๐
Related Videos
Sensitive content
A business conversation between a wife and her husbandโs side chick. Bruh, this blew my mind ๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Oku
334,753 views โข 2 years ago
Sensitive content
The moment a wife reads out WhatsApp conversation between her husband and his sidechick ๐ฉ๐ฉ๐ญ๐ญ๐๐๐
Ekiti trends
662,939 views โข 1 year ago
