Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Conversation between a customer and an OS ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

196,418 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von 00:52๐Ÿ—ฟ
00:52๐Ÿ—ฟvor 1 Jahr

If they say Off light. Run oh... Na infection and Skin disease they're hiding ๐Ÿ˜ท

Profilbild von Achiever ๐Ÿฆ‘
Achiever ๐Ÿฆ‘vor 1 Jahr

@abazwhyllzz Another day on twitter NG ..

Profilbild von Olisa
Olisavor 1 Jahr

She get disease

Profilbild von Opposite Talks
Opposite Talksvor 1 Jahr

Make I con knack u for darkness when I no dey craze.

Profilbild von Daniposh
Daniposhvor 1 Jahr

Me to the girl

Profilbild von PRESIDENTIAL
PRESIDENTIALvor 1 Jahr

Dem dey nice when dem want make u carry dem... Reach house or behind closed door with them... Talk go change, all these OS sef!

Profilbild von Yervnx Hairs๐Ÿ›
Yervnx Hairs๐Ÿ›vor 1 Jahr

She get craw craw, black chyna etc

Profilbild von Bayo Ote$
Bayo Ote$vor 1 Jahr

Wahala

Profilbild von Master Oogway
Master Oogwayvor 1 Jahr

Off light for day time, as you and your babe consume my data so naso os go scatter una relationshipโ€ฆ.

Profilbild von Jasper
Jaspervor 1 Jahr

Oga I go break bottle for your head oh. You don collect ASAP. I no dey play that kind play.

Profilbild von BIMOโœจ
BIMOโœจvor 1 Jahr

That girl na Infection ๐Ÿ˜‚ fuck for darkness ๐Ÿ˜‚ you be my wife or soulmates you stinky dirty OS ๐Ÿ˜‚ GOD FORBID BAD THING LAHO ๐Ÿ™๐Ÿป

Profilbild von แปŒBA GHA TแปŒ KPแบธRE ISEE!!
แปŒBA GHA TแปŒ KPแบธRE ISEE!!vor 1 Jahr

Hot afternoon u wan off light?

Profilbild von Eghosaosere๐Ÿ’ฏ
Eghosaosere๐Ÿ’ฏvor 1 Jahr

OS no want make customer see say everywhere don condemn๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von My G
My Gvor 1 Jahr

No be OS be that o na ashawo, make una dey know the difference.

Profilbild von Berci ๐ŸŒŽ
Berci ๐ŸŒŽvor 1 Jahr

Staged. This is clearly day time.

Profilbild von Kachi_of_Abuja๐Ÿ‘‘๐Ÿ’•๐Ÿ”ฅ
Kachi_of_Abuja๐Ÿ‘‘๐Ÿ’•๐Ÿ”ฅvor 1 Jahr

But why will a fine man like him carry os

Profilbild von PHENOMENAL
PHENOMENALvor 1 Jahr

No gree o Light must dey on

Profilbild von tommy
tommyvor 1 Jahr

My brother run oo she get STD ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Clinch_xo ๐Ÿ’œ
Clinch_xo ๐Ÿ’œvor 1 Jahr

why are their voices alike

Profilbild von elpatron
elpatronvor 1 Jahr

Them no born you well to tell me say you go break bottle for my head ! For my own house ? ๐Ÿซต๐Ÿ˜‚

Profilbild von mattman
mattmanvor 1 Jahr

Which kind os be this wan

Profilbild von Eiza๐Ÿซ 
Eiza๐Ÿซ vor 1 Jahr

@abazwhyllzz ๐Ÿ˜‚

Profilbild von john๐Ÿ“Š๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“‰
john๐Ÿ“Š๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“‰vor 1 Jahr

Off light say watin happen ? ๐Ÿ˜

Profilbild von Fubara G.E.๐Ÿ‘ท๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ•Š๏ธOct 7th
Fubara G.E.๐Ÿ‘ท๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ•Š๏ธOct 7thvor 1 Jahr

Why ashawo go dey off light

Profilbild von iam_jhael๐Ÿ‘‘๐Ÿฆ
iam_jhael๐Ÿ‘‘๐Ÿฆvor 1 Jahr

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Akin
Akinvor 1 Jahr

No gree o

Profilbild von โ€œHated, Adored, Never Ignoredโ€ ๐“…“
โ€œHated, Adored, Never Ignoredโ€ ๐“…“vor 1 Jahr

She no want make you see the herpes

Profilbild von factspublisherstv
factspublisherstvvor 1 Jahr

You don enter bro

Profilbild von wisdom Kingsley
wisdom Kingsleyvor 1 Jahr

We don pass all this thing sef , for 2025 , na rubbish dem just Dey post up and down

Profilbild von BOBBIE
BOBBIEvor 1 Jahr

OS come d rush customer๐Ÿ˜‚

Profilbild von CANA ๐Ÿ’จ
CANA ๐Ÿ’จvor 1 Jahr

Which one be off light ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos