Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Conversation between a customer and an OS 😂😂🤣

196,418 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля 00:52🗿
00:52🗿1 год назад

If they say Off light. Run oh... Na infection and Skin disease they're hiding 😷

Фото профиля Achiever 🦑
Achiever 🦑1 год назад

@abazwhyllzz Another day on twitter NG ..

Фото профиля Olisa
Olisa1 год назад

She get disease

Фото профиля Opposite Talks
Opposite Talks1 год назад

Make I con knack u for darkness when I no dey craze.

Фото профиля Daniposh
Daniposh1 год назад

Me to the girl

Фото профиля PRESIDENTIAL
PRESIDENTIAL1 год назад

Dem dey nice when dem want make u carry dem... Reach house or behind closed door with them... Talk go change, all these OS sef!

Фото профиля Yervnx Hairs🛍
Yervnx Hairs🛍1 год назад

She get craw craw, black chyna etc

Фото профиля Bayo Ote$
Bayo Ote$1 год назад

Wahala

Фото профиля Master Oogway
Master Oogway1 год назад

Off light for day time, as you and your babe consume my data so naso os go scatter una relationship….

Фото профиля Jasper
Jasper1 год назад

Oga I go break bottle for your head oh. You don collect ASAP. I no dey play that kind play.

Фото профиля BIMO✨
BIMO✨1 год назад

That girl na Infection 😂 fuck for darkness 😂 you be my wife or soulmates you stinky dirty OS 😂 GOD FORBID BAD THING LAHO 🙏🏻

Фото профиля ỌBA GHA TỌ KPẸRE ISEE!!
ỌBA GHA TỌ KPẸRE ISEE!!1 год назад

Hot afternoon u wan off light?

Фото профиля Eghosaosere💯
Eghosaosere💯1 год назад

OS no want make customer see say everywhere don condemn😆😆😆

Фото профиля My G
My G1 год назад

No be OS be that o na ashawo, make una dey know the difference.

Фото профиля Berci 🌎
Berci 🌎1 год назад

Staged. This is clearly day time.

Фото профиля Kachi_of_Abuja👑💕🔥
Kachi_of_Abuja👑💕🔥1 год назад

But why will a fine man like him carry os

Фото профиля PHENOMENAL
PHENOMENAL1 год назад

No gree o Light must dey on

Фото профиля tommy
tommy1 год назад

My brother run oo she get STD 😂

Фото профиля Clinch_xo 💜
Clinch_xo 💜1 год назад

why are their voices alike

Фото профиля elpatron
elpatron1 год назад

Them no born you well to tell me say you go break bottle for my head ! For my own house ? 🫵😂

Фото профиля mattman
mattman1 год назад

Which kind os be this wan

Фото профиля Eiza🫠
Eiza🫠1 год назад

@abazwhyllzz 😂

Фото профиля john📊📈📉
john📊📈📉1 год назад

Off light say watin happen ? 😏

Фото профиля Fubara G.E.👷🏻‍♂️🇳🇨🇬🇧🇮🇱🕊️Oct 7th
Fubara G.E.👷🏻‍♂️🇳🇨🇬🇧🇮🇱🕊️Oct 7th1 год назад

Why ashawo go dey off light

Фото профиля iam_jhael👑🦍
iam_jhael👑🦍1 год назад

🤣😂

Фото профиля Akin
Akin1 год назад

No gree o

Фото профиля “Hated, Adored, Never Ignored” 𓅓
“Hated, Adored, Never Ignored” 𓅓1 год назад

She no want make you see the herpes

Фото профиля factspublisherstv
factspublisherstv1 год назад

You don enter bro

Фото профиля wisdom Kingsley
wisdom Kingsley1 год назад

We don pass all this thing sef , for 2025 , na rubbish dem just Dey post up and down

Фото профиля BOBBIE
BOBBIE1 год назад

OS come d rush customer😂

Фото профиля CANA 💨
CANA 💨1 год назад

Which one be off light 😂

Похожие видео