Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Conversations to keep your talking stage interested 😂😂 Men come and learn o😂
Комментарии: 11

As a man if you they chat 💬 like that you suppose they inside jail. No go learn forex trading or cyber security.. improve your knowledge using AI tools 🧰 Las las most of this women will not add anything to your life rather deduct your time and effort.

Scan any documents, convert images into text, PDF files, etc. 👍

Make I ask you if you love travel? And when you say yes. Na me go come pay for your travel?😭🤣guys Hennessy chat girls Dey try abeg

Una dey mad, who no get quality education and job dey get career goals? Who dey sleep dey wake up on top social media get any other routine? If she likes make she eat, if she likes make she no eat, her papa dey for village.

Him: What is your career goal? Her: See, leave me. I need money to fix nails and plait my hair.

Film that ‘Food’ part well, na her main point be that

Anything you ask this GenZ will revert back to you paying for it.

Ohh! So it's the food that's the main problem? 😂 New format everyday 😂😂

Even the one wey you ask self no get sense to answer 😂

Asked a lady what she does for fun.. Her: I gist for fun

How are you?
