Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Conversations to keep your talking stage interested 😂😂 Men come and learn o😂

366,457 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von 𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏
𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏vor 1 Jahr

As a man if you they chat 💬 like that you suppose they inside jail. No go learn forex trading or cyber security.. improve your knowledge using AI tools 🧰 Las las most of this women will not add anything to your life rather deduct your time and effort.

Profilbild von Mobile Scanner
Mobile Scannervor 1 Jahr

Scan any documents, convert images into text, PDF files, etc. 👍

Profilbild von Black🖤Diamond 💎
Black🖤Diamond 💎vor 1 Jahr

Make I ask you if you love travel? And when you say yes. Na me go come pay for your travel?😭🤣guys Hennessy chat girls Dey try abeg

Profilbild von Mayor UTD
Mayor UTDvor 1 Jahr

Una dey mad, who no get quality education and job dey get career goals? Who dey sleep dey wake up on top social media get any other routine? If she likes make she eat, if she likes make she no eat, her papa dey for village.

Profilbild von ADEREMI IFEOLUWA IDRIS
ADEREMI IFEOLUWA IDRISvor 1 Jahr

Him: What is your career goal? Her: See, leave me. I need money to fix nails and plait my hair.

Profilbild von ROHEES Ilupeju🦁
ROHEES Ilupeju🦁vor 1 Jahr

Film that ‘Food’ part well, na her main point be that

Profilbild von Nwanganga
Nwangangavor 1 Jahr

Anything you ask this GenZ will revert back to you paying for it.

Profilbild von South Side Bandit ⚚
South Side Bandit ⚚vor 1 Jahr

Ohh! So it's the food that's the main problem? 😂 New format everyday 😂😂

Profilbild von Franklyn Muller
Franklyn Mullervor 1 Jahr

Even the one wey you ask self no get sense to answer 😂

Profilbild von DHREY
DHREYvor 1 Jahr

Asked a lady what she does for fun.. Her: I gist for fun

Profilbild von South Side Bandit ⚚
South Side Bandit ⚚vor 1 Jahr

How are you?

Ähnliche Videos