Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Cool or nah?
157,258 Aufrufe • vor 23 Tagen •via X (Twitter)
23 Kommentare

AbidoShakervor 23 Tagen
Make them take light first 😂

1%Rvor 23 Tagen
Very cool, e come remain who go buy am for 2million 🙂↔️

Gbadun Nationvor 23 Tagen
You think say our cement and their own na the same thing?

Joshua successvor 23 Tagen
Nah,like madd

comrade 😠😠😡vor 23 Tagen
U fit run if u see dis one for night ooo

Saheedlyvor 23 Tagen
Not cool abeg 😅

MÓRÁYỌ̀💕💕vor 23 Tagen
Cool tho

Martin☘️vor 23 Tagen
Looks cool to me

ᴅʏɴᴀᴍɪᴄ ™️vor 23 Tagen
Not cool at all

ℜ𝔞𝔥𝔪𝔞𝔫🚀vor 23 Tagen
He did this too

Santanbobvor 23 Tagen
You dey follow oyinbo dry waste cement na the same price una dey buy ham abi?...na why tinubu no fit take us serious

6lackkhalidvor 23 Tagen
Cool

isJustbaRONvor 23 Tagen
Looks cool

CallmeOlavor 23 Tagen
Nahhhhhhhhhhhhhhhjhj

vellivor 23 Tagen
Until e turn chicky

DANNYvor 23 Tagen
The naija own be like ghost lol 😂

Oluwatobivor 23 Tagen
Work of art my foot 😂

Swanzyvor 23 Tagen
Cool

ramadan eniolavor 23 Tagen
Nah fra 😂

Mark Lvor 23 Tagen
Until it start shouting

Gospelwifivor 23 Tagen
This is looking so cool

Aisha💕vor 23 Tagen
Innocent teddy ti di ghost 😭

M£RITvor 23 Tagen
until it starts crying at midnight. 😭😂

