Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Correct Gbedu 😂🔥
239,015 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
39 Kommentare

You don turn celeb oo. See as big wiz dey repost you like say u give am witch 😂

Make them bring deal come

Na u dey hot😂.

@wizkidayo You this Gomorrah 😡Wetin you give wiz

@wizkidayo Real love

Wiz’s favorite acct

“Na Wizkid songs and overthinking I dey survive on lately.”

@wizkidayo U dey hot o

@wizkidayo 😂😂

Na only wizkid 🕊️ fit repost wey we go mount 🇳🇬❤️❤️❤️❤️🔥👑🔥🔥👑👑👑

@wizkidayo My idolo don repost you o 🦅❤

Wizkid is the greatest artist to touch the earth 🌎

Wizzy na carry me come o😂❤️🔥

@wizkidayo D£af people no know wetin God do for them.

@wizkidayo Ayo Balogun dey active ❤️🦅

@wizkidayo Big wiz is here for you

Big Wiz supporting FC this period 😌>>>>>>>> Can't wait for my turn ♥️🦅

@wizkidayo Una dey dance ooooo 😂😂😂

@wizkidayo Chynese don hack big wiz 🤣I just know he’s going to repost

@wizkidayo I don go

Nah Big Wiz carry me come oo

@wizkidayo Wiz brought me here tho

another global fl0p, wizmidget is in his No-Hit era , siri play ogbafia dey for ground by Dammy Krane

🚨How to Join Us on Stationhead: 1. Download the Stationhead app 2. Sign up using your Google/Apple email account 3. Connect your Spotify/Apple Music Premium 4. Search for wizkidfc and tap on the blue channel to join the streaming party!

@wizkidayo Wizkid brought me here. Btw frame 1 is my favorite

@wizkidayo Gbedu wey dey enter spirit

Na machala dey pay for all the cana

@wizkidayo From wizkid

@wizkidayo Biggest is active 🦅

See meat 🍖 😋 skrrrrr gboza

@wizkidayo #STATEOFMIND Biggest bird❤️ 🦅pls bless me with OKADA, to support my financial status 😭💔🙏 @wizkidayo 1705313220 access bank Ignatius ROMANUS @wizkidayo

Hard to argue with that. Beat definitely doing its job.

@wizkidayo Wiz notification carry me come😂😂

♥️ 🦅

@wizkidayo Fc how far 😂🦅❤️

Wizkid the GOAT 🐐 🐐

Big wiz for a reason na him be only musician wey me dey follow ooo no other

@wizkidayo What if wizkid press me 1m . Omo imagination wan wound me 😂🤲🏿

@wizkidayo Wizkid released??
Ähnliche Videos
Berri tiga and Carter Efe don drop another Gbedu. This one hard🔥😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
99,808 Aufrufe • vor 9 Monaten
Our legend, 2 Baba don co-sign Athena DME! The gbedu too enter! 😂🔥
TENIOLA
13,367 Aufrufe • vor 1 Jahr
