Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Correct Gbedu ๐๐ฅ
239,249 Aufrufe โข vor 5 Monaten โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

You don turn celeb oo. See as big wiz dey repost you like say u give am witch ๐

Make them bring deal come

Na u dey hot๐.

@wizkidayo You this Gomorrah ๐กWetin you give wiz

@wizkidayo Real love

Wizโs favorite acct

โNa Wizkid songs and overthinking I dey survive on lately.โ

@wizkidayo U dey hot o

@wizkidayo ๐๐

Na only wizkid ๐๏ธ fit repost wey we go mount ๐ณ๐ฌโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐ฅ๐๐ฅ๐ฅ๐๐๐

@wizkidayo My idolo don repost you o ๐ฆ โค

Wizkid is the greatest artist to touch the earth ๐

Wizzy na carry me come o๐โค๏ธ๐ฅ

@wizkidayo Dยฃaf people no know wetin God do for them.

@wizkidayo Ayo Balogun dey active โค๏ธ๐ฆ

@wizkidayo Big wiz is here for you

Big Wiz supporting FC this period ๐>>>>>>>> Can't wait for my turn โฅ๏ธ๐ฆ

@wizkidayo Una dey dance ooooo ๐๐๐

@wizkidayo Chynese don hack big wiz ๐คฃI just know heโs going to repost

@wizkidayo I don go

Nah Big Wiz carry me come oo

@wizkidayo Wiz brought me here tho

another global fl0p, wizmidget is in his No-Hit era , siri play ogbafia dey for ground by Dammy Krane

๐จHow to Join Us on Stationhead: 1. Download the Stationhead app 2. Sign up using your Google/Apple email account 3. Connect your Spotify/Apple Music Premium 4. Search for wizkidfc and tap on the blue channel to join the streaming party!

@wizkidayo Wizkid brought me here. Btw frame 1 is my favorite

@wizkidayo Gbedu wey dey enter spirit

Na machala dey pay for all the cana

@wizkidayo From wizkid

@wizkidayo Biggest is active ๐ฆ

See meat ๐ ๐ skrrrrr gboza

@wizkidayo #STATEOFMIND Biggest birdโค๏ธ ๐ฆ pls bless me with OKADA, to support my financial status ๐ญ๐๐ @wizkidayo 1705313220 access bank Ignatius ROMANUS @wizkidayo

Hard to argue with that. Beat definitely doing its job.

@wizkidayo Wiz notification carry me come๐๐

โฅ๏ธ ๐ฆ

@wizkidayo Fc how far ๐๐ฆ โค๏ธ

Wizkid the GOAT ๐ ๐

Big wiz for a reason na him be only musician wey me dey follow ooo no other

@wizkidayo What if wizkid press me 1m . Omo imagination wan wound me ๐๐คฒ๐ฟ

@wizkidayo Wizkid released??
