Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Correct Gbedu 😂🔥

239,249 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

39 Yorum

ima.vivy🥀🌹🤍 profil fotoğrafı
ima.vivy🥀🌹🤍5 ay önce

You don turn celeb oo. See as big wiz dey repost you like say u give am witch 😂

GoMoRaH profil fotoğrafı
GoMoRaH5 ay önce

Make them bring deal come

ima.vivy🥀🌹🤍 profil fotoğrafı
ima.vivy🥀🌹🤍5 ay önce

Na u dey hot😂.

buki💥🧊 profil fotoğrafı
buki💥🧊5 ay önce

@wizkidayo You this Gomorrah 😡Wetin you give wiz

GoMoRaH profil fotoğrafı
GoMoRaH5 ay önce

@wizkidayo Real love

YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO profil fotoğrafı
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO5 ay önce

Wiz’s favorite acct

Sweet Bou profil fotoğrafı
Sweet Bou5 ay önce

“Na Wizkid songs and overthinking I dey survive on lately.”

Ⓜ️IAG profil fotoğrafı
Ⓜ️IAG5 ay önce

@wizkidayo U dey hot o

GoMoRaH profil fotoğrafı
GoMoRaH5 ay önce

@wizkidayo 😂😂

NYSC BoY 🇳🇬 profil fotoğrafı
NYSC BoY 🇳🇬5 ay önce

Na only wizkid 🕊️ fit repost wey we go mount 🇳🇬❤️❤️❤️❤️🔥👑🔥🔥👑👑👑

Oluwaseun wizard 🧙‍♀️🧙‍♂️🎩💛 profil fotoğrafı
Oluwaseun wizard 🧙‍♀️🧙‍♂️🎩💛5 ay önce

@wizkidayo My idolo don repost you o 🦅❤

Champ profil fotoğrafı
Champ5 ay önce

Wizkid is the greatest artist to touch the earth 🌎

Z💤 profil fotoğrafı
Z💤5 ay önce

Wizzy na carry me come o😂❤️🔥

DavidoPolice profil fotoğrafı
DavidoPolice5 ay önce

@wizkidayo D£af people no know wetin God do for them.

🦅𝖲𝗍𝗋𝖾𝖺𝗆 𝖥𝖮𝖱 𝖡𝖱𝖮𝖪𝖤𝖭 𝖤𝖠𝖱 𝖳𝖾𝗆𝗌 profil fotoğrafı
🦅𝖲𝗍𝗋𝖾𝖺𝗆 𝖥𝖮𝖱 𝖡𝖱𝖮𝖪𝖤𝖭 𝖤𝖠𝖱 𝖳𝖾𝗆𝗌5 ay önce

@wizkidayo Ayo Balogun dey active ❤️🦅

B.I.B.SSWAGO💥🐝 profil fotoğrafı
B.I.B.SSWAGO💥🐝5 ay önce

@wizkidayo Big wiz is here for you

FC baby 🦅🦀 🕊️ profil fotoğrafı
FC baby 🦅🦀 🕊️5 ay önce

Big Wiz supporting FC this period 😌>>>>>>>> Can't wait for my turn ♥️🦅

It Was A Good Day profil fotoğrafı
It Was A Good Day5 ay önce

@wizkidayo Una dey dance ooooo 😂😂😂

@Jy RehKGeN_ARICHAIN. 「 🖐️ ✦ 🇳🇬 profil fotoğrafı
@Jy RehKGeN_ARICHAIN. 「 🖐️ ✦ 🇳🇬5 ay önce

@wizkidayo Chynese don hack big wiz 🤣I just know he’s going to repost

GoMoRaH profil fotoğrafı
GoMoRaH5 ay önce

@wizkidayo I don go

ISHOLA 🇳🇬FC🦅❤️ profil fotoğrafı
ISHOLA 🇳🇬FC🦅❤️5 ay önce

Nah Big Wiz carry me come oo

VIE profil fotoğrafı
VIE5 ay önce

@wizkidayo Wiz brought me here tho

Afrobeats M0nster profil fotoğrafı
Afrobeats M0nster5 ay önce

another global fl0p, wizmidget is in his No-Hit era , siri play ogbafia dey for ground by Dammy Krane

Eddykeyz profil fotoğrafı
Eddykeyz5 ay önce

🚨How to Join Us on Stationhead: 1. Download the Stationhead app 2. Sign up using your Google/Apple email account 3. Connect your Spotify/Apple Music Premium 4. Search for wizkidfc and tap on the blue channel to join the streaming party!

Nedu profil fotoğrafı
Nedu5 ay önce

@wizkidayo Wizkid brought me here. Btw frame 1 is my favorite

VIE profil fotoğrafı
VIE5 ay önce

@wizkidayo Gbedu wey dey enter spirit

nya fineass 🦈 profil fotoğrafı
nya fineass 🦈5 ay önce

Na machala dey pay for all the cana

trip profil fotoğrafı
trip5 ay önce

@wizkidayo From wizkid

WIZKID TRIBE✪ profil fotoğrafı
WIZKID TRIBE✪5 ay önce

@wizkidayo Biggest is active 🦅

Ayobami Stoner profil fotoğrafı
Ayobami Stoner5 ay önce

See meat 🍖 😋 skrrrrr gboza

Legend profil fotoğrafı
Legend5 ay önce

@wizkidayo #STATEOFMIND Biggest bird❤️ 🦅pls bless me with OKADA, to support my financial status 😭💔🙏 @wizkidayo 1705313220 access bank Ignatius ROMANUS @wizkidayo

WarScope📡 profil fotoğrafı
WarScope📡5 ay önce

Hard to argue with that. Beat definitely doing its job.

Echo_Messiah🕊️🥀🦉 profil fotoğrafı
Echo_Messiah🕊️🥀🦉5 ay önce

@wizkidayo Wiz notification carry me come😂😂

Champ profil fotoğrafı
Champ5 ay önce

♥️ 🦅

Bisade…🕸️ profil fotoğrafı
Bisade…🕸️5 ay önce

@wizkidayo Fc how far 😂🦅❤️

Champ profil fotoğrafı
Champ5 ay önce

Wizkid the GOAT 🐐 🐐

Excel Trades🧠📊 profil fotoğrafı
Excel Trades🧠📊5 ay önce

Big wiz for a reason na him be only musician wey me dey follow ooo no other

Bright Akpan profil fotoğrafı
Bright Akpan5 ay önce

@wizkidayo What if wizkid press me 1m . Omo imagination wan wound me 😂🤲🏿

Davy Cruze profil fotoğrafı
Davy Cruze5 ay önce

@wizkidayo Wizkid released??

Benzer Videolar