Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Cos I’m a ganja farmer 🍃
882,741 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

Omoo this one don dey fra wey we think say na cruise

Send help 😭

You just dey enjoy adulthood as e suppose be🤣

I been think say na only me Dey jam this song if I Dey alone oo😅😅

I get playlist for Jamaican songs bruh, I’m a big fan 😭

@Soundboi121 That ain’t no Jamaican song tho

@UrglyGramm It’s Afro beat Abi, it’s a dance hall song and the dance hall genre is mainly from Jamaica 🇯🇲. Reggaeton

You don fra, fran’t you?

Egbon 😹

Bros u don fra this morning again 😭😂

Your fra still make sense😂😂 At least you no look like mad man😂😂

why you de wear gown na boss 💔

No be only woman them do am for

omo una just dey look this egbon dey fra dey go

@godsplanjerry Agba na wen all dis one start 😹😭

@actttivity You can never Un-fra just dey Fra dey go🤣🤣

@actttivity Nah why u stop to dey love me bdis 😭

@actttivity Stop keh laye😹

Which kind style be this 😂

Another style 😭

Wetin be this 😂

@remigenius999 I like this fraaa🔥

@ClintonArinze01 Nah Fraan be this oo 😂

Nah left you suppose dey 😂

@Lean_Puffs What is happening here?😭😂

Our ugly gram

omo abeg make person teach me how i fit use this picture and video do GIF

Backless gown go fit you 😅😅😅

WAITING DEY SUP MR URGLY YOUR BABE NOR DEY AROUND 😂😂🍃

Are u sure u don't need medical attention 🤔

@candytemii Fraaaaaa

trademark this gown 😂

Yami, be like say nah wetin we go later do 😭

I'm positive that you can rock this fit out 😅✨️

You dey smoke igbo 😂

Eje, may we start dey run? 😂😂🤲🏾

@Dammie_Dammie Fraaa

You don mad finish o

Omoh which kind style be this😶

Sha no end for yabaleft o Easy easyyyy

@5starbarber_1 Egbon which strain you smoke today?😂

Where this gown from

My Sissy ❤️
