Loading video...
Video Failed to Load
Crazy Homecoming experience with Osimhen 😭🤣
38 Comments

That cyber truck owner munching corn part is my favorite 😭😭😂

😂

Tight settings 😂😂

Very tight settings 🤣🤣

@dera_johnson22 But if na national stadium now, na me you go first call oh 😂😂

@dera_johnson22 Abeg commot this ball for where you de try put am 😩😂

@the_Lawrenz Na friendly game blood full player face so 😂

@the_Lawrenz Come imagine say them bet for that area 😩

@the_Lawrenz Broo 😂

@_AsiwajuLerry Indeed a movie. Olusosun boys are understanding, I’m sure Ojota guys joined them and those ones cannot go without settling them. You have to settle them.

Munching corn 🌽 in the Corntry economy is my favourite, You can take osihmen out of hood, you cannot take the hood out of Osihmen. Olusosun boy, Oregun love...

One of the reason why successful people no dey go back to their hood again be that 🥺🫰

@abazwhyllzz I love when this great men remember the root where they come from It’s another way to motivate the hood

Omolomo dey chop corn😂

He no even send 😂

Crazy homecoming 😂😂😂

Nice

Those mama wey dey seize balls too dey shout “Oniwale” 🤣🤣 Success sha 🤌

Na cos you close to am 😂 If na you self you go break barricade

@_AsiwajuLerry Right where it started from 🥹🥹

You promise that you will show him that video you did at legacy but na lie you lie for me smallie e de pain me sha oo but I believe one day @victorosimhen9 will reason my matter by himself

Poverty no be anybody mate ooo this is another reason why you should never pray for people's downfall to make am no easy oooo

Chimobi…..I Sight

Na this kind women never make Nigeria good. No love, just chanting for money

Champppp👐🏾🙌🏾

Me soon.

Paid actors

Tight settings

@abazwhyllzz Poor people praying for you whereas they are poor like me

Omo !! Ko easy oo 🤣🤣

Why you go come your homeland still find way to sneak out 😂😂

❤️💕

you self no small😂, why to no do pr for Larry make u help him life 💔

Biggest enter hood keh, that's awesome

Different between South East and West. Here in East Footballers enter area, play ball with old friends and brothers, enter their vehicles and move to their house without harassment but in West they are begging for money and handouts.

See Osimhen dey tear person warning for hood🤣😂

That guy wey dem injure like that na serious baller

Celebrity life isn't easy.
