Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ Credit: officialtwinz7 on IG.
360,978 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Omo, I go tattoo my name for my wife body I no want wahala

Na person wey wan kiss me be my wife, very stupid man ๐๐๐๐.

E shock am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make them Just Dey marry each other like that, anyone when u first see na ur wife๐๐๐

Make una 4 de the union na.

But thereโs always a sign to differentiate identical twins if you have spend more time with them๐

My husband must tattoo my name on his wrist ooo. Identification tag!

Identifying identical twins can be difficult but their is often difference in their body sizes and hairline. Sometimes you just have to wait for them to smile to know which of them is your friend.

Oya show us who wan kiss you nau ๐ Yeye people

Just pick anyone โฆ na same element ๐

So funny ๐

Abeggi, who ever lays their hand, on the other, should spend the night with themselves, since they are confused ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

People will just bring problem upon themselves as if we don't have enough problems already. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ Agba identical twins dey Sabi each other ,I don't know how God do am but they Sabi each other sha..

Na person wey wan kiss me be my wife ๐๐๐ E no even wan argue๐๐๐

What if I completely forget the one thatโs my husband?

I have twins in my class. I can't identify either from far, but when they are close, one of them has a birthmark on one side of her cheek. They would confuse you if you ask them who is who ๐

Offsprings of identical twins are genetically siblings. Offsprings of two identical twins marrying one another are genetically fraternal twins. Lol

Make dem just do polytechnic Abi polycule. I know no wetin una Dey call am

Why are you guys counting a wrapped money? Itโs 100.

I donโt know if this is a good or bad problem , anybody wey konji hold go first wait for confirmation ๐คฃ

Beautiful problem ๐ ๐คฃ make unah just take anyone unah see.. biology Will not notice

Na person wey wan kiss me be my wife๐Confused human beings ๐คฃ

This nah big buhahaha

They don't need to know each other They're all one under heaven ๐ค

๐๐๐ But in real life, is this possible?๐

This kind thing goo too sweet. We fit later share partner unknowingly ๐๐

I must have twins ๐๐๐๐

Reason why I donโt like identical twins, you go just confuse com be like mumu ๐

Una confusion dey confuse me ๐ตโ๐ซ

Who be your wife ? Na person wey wan kiss me be my wife ๐๐๐๐๐๐๐๐

You got to watch this more than twice, bet๐

They could have avoided this confusion by calling out their names but okay.๐
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ Credit: iam_popularyzee on IG
รgbร John Doe
60,349 Aufrufe โข vor 9 Monaten
