Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Criminal with joy ๐๐
121,083 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Heโs very young and doesnโt understand whatโs coming. He has no idea how depressing it is to be deprived of freedom.

You get am ๐

Why him no use that ase tell the police say make dem leave am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

โWho have this oneโ ๐๐

Peace of mind wan finish ham ๐๐

Heโs either very confident in his jazz or he doesnโt understand the situation heโs in.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ Werey omo! The woman in the corner (maybe his mum) just dey look say e wo omo ti mo tori e jiya. Lol. He kuku later admitted that everything no work, na why he dey laugh. Lol.

E say "Make Bad thing commot for Road" ๐ Lil Kneeega you are the Bad thing on the road

โE no help me , the time wey Dey catch me now e no tell me say them go come . E no tell me anything e sleep well just Dey where e Dey before them catch meโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I wish d guy just disappear ๐๐๐๐

They fit don give am something take, make him body the sweet am.

That moment you realize that all these โOluyaโ โAseโ and all no work at all and you are currently looking at years in prison. Na why the guy dey laugh like that๐คฃ๐คฃ

The guy don take molly them mix molly give am For easy confession Cos wtf!!!!๐๐

Bad thing don happened to him now

He is not even aware that he is in trouble already.

Until him disappear una eye go clear ๐

See as him mama Dey look am

Make bad thing commot for road ke ๐ who again you dey fear way na you be the bad thing

@GbolahanOlanyi0 This boys go don spend more than 5 years behind bars , correct bad boys ๐ Dajupa boys

What if he wear coms disappear

The end made me have pity for him but the law is the law

Joy won wound am ๐

@grok when did happened and what was their crime ?

This is the dumbest interview ever. What if he uses that charm and activates it against them, then flees? Same thing happened with the thief that brought out cutlass from his sack after being caught

This one no dey work for police If police go catch you dey go catch u ๐ญwho say no government

Is Gun medicine ๐๐

And d person wey dey ask questions still no notice say he dey use style use the juju for them ... especially that owoh ..e fit comot from there make dey no know sha and that ase wey he chop use am command them

Him mama be like Shey na pikin be dis bai

Werรฉy say e no dey work for police o๐ If police go catch u dem go catch u๐๐คฆโโ๏ธ

Who have this one???๐๐๐Emma tisimi Lorun o

Heโs very likeable

Ema ti si mi Lorun ๐

๐๐๐๐ Ema ti si mi lorun oooo

Baba they laugh say with all him juju them don catch am

u wnt put talk 4 oriya mouth. Person wey dy use oriya dy tell u area of e jurisdiction and it capability, You still dey ask am how e take help am. E help am you see am for courth room dey interview am. Who get this one? Dem kom mix mix everything 2geda power kom dey exchange hand

Maybe dem don give them molly
รhnliche Videos
Sensitive content
Quote with any Junka Town short vid you have ๐๐๐๐these people were pure joy
Tipster Young Blood
287,670 Aufrufe โข vor 1 Jahr
