Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
CRISTIANO RONALDO leaves PORTUGAL 🇵🇹 Camp 💔😭
19,758 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
24 Kommentare

Senior man this one your wrong gan!!!. Una go just Dey judge when una no know full story Who knows if there’s more ???

@IbrahimJoshua5

Lol 😂😂😂una no dey talk about Messi as soon as you hear Ronaldo you jump from seat fraudulent activity

Have don my part I don follow Portugal is wining the match comfortably Portugal and Argentina 4 life

Guy you no just gats talk fr 🤦♂️🤦♂️🤦♂️ You Dey talk nonsense

He’s lacking WC so he wants to use goals to cover up Very selfish

Don't worry you will hear from an interview soon

Simple truth wey dey as clear as day yet people no wan gree!!! So sad!!!

Make e Dey go abeg Coachie, he wants to tear down the team just because of one match

The dragging no come too much ⁉️😭

I’m staking with my house rent

He no get World Cup

I agree, I'm not a Ronaldo fan, but I agree say this man na legend

Wow

Make them win now oo

👏👏👏

I saw what you did there o Coachi🫵😂😂😂

Person wey moomooo

Make I no hear say world cup

World Cup nko?

See how stupid u sound

You’re stupid @bi_benard_

You’re soo senseless shut the f up

😂😂


