正在加载视频...
视频加载失败
Cristiano Ronaldo vs Wales. 😂😂💀
110,429 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
36 条评论

Watch his lab experiment of fan's blame it on old age 😹 barbie Ronaldo

Make e pack am up🤣

Make Ronaldo just leave ball alone… make baba go rest abeg

He wan force 1000 goals with rubbish performance

I don tired for that man oooo Ball don already leave am but e no wan leave ball alone just lol 😂

Wait…did he just nod that ball outside the penalty box?

wasiu ehn

That egbon don finish 😂

Wetin this guy pass Nicolas Jackson Abeg ? His fans claim to like him but they don’t they want him to keep in disgracing himself

Make we leave Ronaldo first. What's that song or whatever playing in the background? I'm crying

i wonder why he’s still forcing it

Time don reach abeg 😂😭 E don dey turn disgrace 😭💔

Leave the damn ball, bro is obsessed with this goal thing this dude is insane 🤬

I don't understand this gestures he was doing Abii he don dey crase

Lol Homelander

The guy just dey weak me😂 When he scored the offside goal.. he thought he did something.

This soundtrack is annoying 😂😂😂

The song in the background and Ronaldo's performance compliment each other🤣🤣. Football don leave Ogunmekpon

He had a rating of 5.6 or so in a game... have you seen Messi had that kinda rating??? Even the world cup final that Spain dominated altru he still had 7. Rating.. abeg he should let younger ones shine.. people should learn to step individual glory aside for a team to move forward.

Cristiano Ronaldo vs Portugal**

Na the background song

Make baba go hux

Tap in mach-ant still miss am

Pick one

Wasiu just dey drop memes back to back, and his Ogechi fanbase no wan tell the truth yet

Wait make in score one taping make you see how in fans go worship first 😂😂😂🥺

boda wasiuu him useless gon no worry 😭😂

Finished he gost

Malik, Leave my greatest alone 🙏. Hahahha 😂

Look at bruno 😂

Thunder fire who did this😹😹what's that stupid background sound

Jordan Ayew is clear

Fraud! 😂

Omo make this boy retire na

Grandpa should respect himself and go rest Na 😂😂😂 What's this😂😂

🤣🤣🤣🤣
