Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
CRY FOR ME JOR
225,725 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

Na this guy better pass Blaq? 😂💀

why this nigga dey sound like skyz 😂 my guy are you from Abagana?

Gum body wan kill you Normally I no get issue with you But bcus OD and Blaq get issue u con Dey dickride Dey call Blaq wack ???? And I sure say u go don almost reach 40 years ooo😂

Mugu them deh lap you for industry still U no gree blow werey sidchik

Reeplay whey no get replay value 😭💔

You called blaq wack just to drop this mid shit 😭💔

you mid gan

U good but Blaq is better bruh

You better pass blackbonez. No allow anybody tell you otherwise

Don't ever compare yourself to blaqbones cos una rap na rephnol rap. Beautiful trash

I feel you reeplay I swr on my life !

E be like person when dey jonse, no mind am

How on earth do you think you are better than 2016 blaqbonez?

We shouldn’t be having this conversation because you’re even not a rapper or a singer you are just a mere bouncer so I get it.

Bloody tears sef

Blaqbones go tear ACL 😭

Sha e de sweet for your ear? Ewu

Yesss joooo dem go cryyyyy

All those our secondary school rap flows 😂

Post only your own….. mumu … na shadow you be for odumodu…🤣😭

Orishi rishi pattern 😂

I thought bro was gonna do a comeback with his own song 🤣🤣🤣

Nobody sabi your jam get out

😂😂😂 the werey say na second fiddle, NA AWG BE THE ORCHESTRA WEY DEY GIVE THEM SOUNDTRACK TO THEIR DOWNFALL!

This two 🫂

Hard 🔥

Mumu post your own song Ozoor drop solo ep if e easy

ewww

Still wack

You no spoil the song, them Dey lie, but no ever call blaq wack again

He dey ment. Free am😅

Anti world we don hammer!

Chai.

Bro u no better pass Bonez oo, truth be told

