Loading video...
Video Failed to Load
CULTURAL IMPACT
10 Comments

NA_EN_SUREPASS11 months ago
I say na wack lyrics we dey manage now…nobody fit even sing about all this crisis despite the plenty albums dem dey release…..na to dey Cho Cho Cho on COLOS..…na only burna still dey yarn about struggles, love and cruise .

OZZ11 months ago
No be today police start dey show people shege.

Discipline11 months ago
Thanks to @AyoShonaiya afrobeat intelligence I got to know about this

Cheeeeeee!11 months ago
How time flies and with it, the quality of music…

S H O L A N K E11 months ago
Police go fit change at all, no be yesterday the started, e don tey

Makana11 months ago
😂 where that boy and him Gen z fan wan take sabi this kind song..😂😂💨

4T4 ✞ $Beyond11 months ago
Bro he was sliding effortlessly on that beat tf ??

IMOLE 💡💛☀️♠️11 months ago
See how he was talking and sliding on that beat. Damn

Mr En11 months ago
When Nigerian songs made sense

Omowest343🎯💨11 months ago
😅🤣
