Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Daddy kudus and garri 😂
209,976 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

This guy just fall off just like that

@Cleverlydey4u Watin be this 😂

This guy 😂😂

Ogb n werey 😂

Laugh wan keel me

After e confirm d DNA. If negative. He go kpos kudus wetin nor good

Nah gari go kill all this family laslas

What’s this one

This guy skit Dey be like all those dream wey person Dey get for afternoon if e get one bad malaria 😂😂😂😂

My daddy will wash the plate keh 😂

Which one be Kudus like this ? Lol

The camera angles Dey mad me 😂

This guy🤣🤣

This guy need feature Mary from carter stream 😂😂

Very funny

This guy ehh

What's this , This one too na content ??

36-36 and he still Dey drink garri, back then I go do punishment till dawn

Na this kind irritating skit Carter efe been come start way kill in skit career Ogb is doing as well, if u run out of skit calm down, disappear for at least a month and strategize or better still start featuring trending pple than this irritating thing ur doing

Omoohh 🤦🤣🤣🤣

Na this guy skit useless pass, na immediate scroll pass

Return my data make ogun no kpai all of una.

Omor laugh won wound me DNA test

You go laugh from start to end. OGB baddest 🤣🤣🤣🤣

So irritating

Nah carter inspire am for this him content wey he dey do dey zoom face dey put black makeup for face no be him content be this before

@Cleverlydey4u Very funny people 😂😂😂

Not funny

Qudus don see shege for una hand

Una go just dey post nonsense for person tl. What's this for ?

Omo OGB make me de cry de laugh 😂 💔 This video really made my day

@KudusMohammedGH

Did you smile at any point of this video?

😂😂😂😂

This warey no gree drop meat
