Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Damnnn 😩😩 #ARSPSG
11 Yorum

A jam for you😂😂😂😂😂

[NINTENDO] Exclusive Now Available ➡️ #AAAclock ➡️ #SwitchOnline #SwitchOLED

Chillax bro, we are going through 💯✅No Partey no Party , but 2nd Leg Partey dey and Party go dey💯✅

Arsenal really fucked up, if we don't let go Ordegard and martinelli we no fit lift any cup

Gunners Lawa No Trophy 😂😂😂😂😂

No worries, its the usual excuses since una last played in the final in 2006. Is beta una go out here than losing the final to younger and energetic Barcelona or experienced and rugged Inter

Remote Remote 😂 😂 😂

Artist wey customized your jersey needs to be arrest… while will you use black color to print on Red and White jersey

Jesus 😂😂😂😂😂😂

you never see anything 😂

Second legs still deh naw. Why you deh do like this..😎
