Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dangerous 🪖
19,444 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Na the soldiers dey protect you abi na you dey protect them? 🙄

6uff this year you don already burst everywhere.💥

Iron don join army

And bandits full bush ooh see wetin all this one's dey do

Even as your soldiers wear mask, I can still recognize one of them 😅.

Area go know say men Dey

Hard asf!!

IRON ⚒️

confirm ghetto vibes

This project you dey cook up go too massive 6uff.

Why e dey wear military uniform?

Make military no catch your sorry ass mate

Aura king

Ironnnnnn🛠️🛠️🛠️🛠️🛠️

We go match them with timberland

Thanks for protecting the soldiers

Dangerous Iron 🪖

IRON

Movement

6uff my boy how are you?

Too military for the industry

Iron man 🤖

@ichakidmichael 🔥🔥🔥🔥iron

Bro too rugged than burna

Iron

iron

6uff 😆 you want throw bomb 💣..abeg nau


