Loading video...
Video Failed to Load
Dangote don really sell shares for the wrong generation
317,918 views • 2 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

If no be cruise.. everybody for 9ja for don die 😂

If our dividends no plenty, na where wahala go dey oooo

Heheheh

The sheer deconstruction of norms, nothing concern this gen... Co owner, partners and investors wey get coconut head... Dangs baba, the kids your govt partners failed have become your partners, your eyes go peel. 😂😂😂

No be lie o 😂

Please who produced this song? I have an urgent job for him or her. Thanks

It's AI

I love the song... I waited patiently to know the lyrics in it 😂 Nigerians are creative and talented

Imagine have Dangote garri and Dangote Groundnut 😋😅 Omo ideas choke mk him pick call 😂

@RoyalMajestease E never know wetin he enter 😂😂

I love the song... Beautiful creativity with comments of shareholders 🤣

Nigerian no just dey ready abeg.....😆😆😆😆

Thank God for being a Nigerian😂

Nothing beats being a Nigeria

@asemota listen this sir

Omo na refinery shares una buy so why una dey monitor Cement

Just imagine if presidents do well for this country everybody go talk about am

The right generation abeg. Cause they making sure everything is alright for their company

😀😀😀😀😀😀

Bro!!!!!!!!!

@Blck_Leumass 😂😂😂

Person wey sit compose this song too try abegg

Dangote Never see anything

"You fit buy shares make dangote trailer kpai you B4 you make profit??!!" 😂😂😂😂😂 That was LOUD 😂

LOL, the song

If you look am well, you go see say na because 9ja God never won blow trumpet cause God go too miss our content

Nigeria 🤣🤣🤣🤣 funny country

Nice....

I no fit laugh🤣😂 Who compose this song abi na AI too

Walahi 😂

eh

Talents everywhere

Omor

This thing don dey annoying I swear

😂🤣
Related Videos
“Make I no go sell my soul for wrong price” Young Jonn don kill me😭😭
BASITO
469,047 views • 2 days ago
What’s wrong with Nigerians ? Dey don dey sell this man CD 💿?😩😂
Oyindamola🙄
631,062 views • 1 year ago
