Loading video...
Video Failed to Load
Dangote get everybody time this period ๐ญ๐๐
342,142 views โข 5 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Iโm here under this comment to retract and give apologies for no reason ๐

Dangote is the latest banger boy in town ๐ญ๐ญ

Banger boy don fold KEH๐๐

Bro Dangote really said โeverybody must know my name this periodโ ๐ญ Man has been everywhere lately. From the refinery IPO to all the expansion moves, na full-time Dangote

You khe You must chop that watery beans ๐๐

No dangote Blasphemy will be tolerated But dangote rise to money and fame isnt Exactly morally upright No one can deny that

him hear 100B. Na once Baba apologize ๐๐

See as e body calm later๐ญ

Baba hear โฆ100B lawsuit, cold catch am....To breathe hard am๐๐๐

I also apologise on his behalf

He might be saying the truth but just because Dangote is richer than him so he have no option then to retrieve

You must humble ๐

Una no notice say when the man been make the statement him been fat, now wey e wan retract oga overthink him life sotey e don loose weight

If dem born you well come tell me say money is not everything

@Osetbaby See as him voice calm๐๐

You no go retract keh ๐

100b? this one na generational gbese o

" cold catch me" ๐ฅน 100 billion, Jee ho vah ๐๐๐

Were the man see 100 billion ๐ ๐ ๐ ๐

100BILLION na your Mate๐คฃ

Be like na inside paper he de read โretract and apologiesโ from ๐ hand touch am wetn no good

100 Billion down lesekese

Dangote really get better bad mouth oo๐คฃ๐คฃ

Money stops nonsense

Who go invite me come podcast like this

In the first interview, he was talking from his head!!! But the second interview he became dull he had to read from book ๐

Dangote dey play like busquet โwyning resistanceโ.. and sometimes like Liverpool MFS counter

He who alleged must proof ๐

You no go fold keh๐๐ญ

U no get lever you Dey open mouth waaa ๐ญ

Richest in Africa for a reason

Even from the video you will know hand don touch am already before him come for apology ๐

Make ona dey verify these videos before posting oooooo this particular man changed statement after this oooooo ๐คฃ wen lawsuit wan kill am he changed mouth immediately
Related Videos
Sensitive content
Dangote really cook this girl ๐ญ๐๐
David Of Fct๐
1,285,994 views โข 1 year ago
