Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dangote get everybody time this period 😭😂😂
342,588 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I’m here under this comment to retract and give apologies for no reason 😂

Dangote is the latest banger boy in town 😭😭

Banger boy don fold KEH😂🙆

Bro Dangote really said “everybody must know my name this period” 😭 Man has been everywhere lately. From the refinery IPO to all the expansion moves, na full-time Dangote

You khe You must chop that watery beans 😂😂

No dangote Blasphemy will be tolerated But dangote rise to money and fame isnt Exactly morally upright No one can deny that

him hear 100B. Na once Baba apologize 😂😂

See as e body calm later😭

Baba hear ₦100B lawsuit, cold catch am....To breathe hard am😂😂😂

I also apologise on his behalf

He might be saying the truth but just because Dangote is richer than him so he have no option then to retrieve

You must humble 😂

Una no notice say when the man been make the statement him been fat, now wey e wan retract oga overthink him life sotey e don loose weight

If dem born you well come tell me say money is not everything

@Osetbaby See as him voice calm😂😂

You no go retract keh 😂

100b? this one na generational gbese o

" cold catch me" 🥹 100 billion, Jee ho vah 😂😂😂

Were the man see 100 billion 😅😅😅😅

100BILLION na your Mate🤣

Be like na inside paper he de read “retract and apologies” from 😂 hand touch am wetn no good

100 Billion down lesekese

Dangote really get better bad mouth oo🤣🤣

Money stops nonsense

Who go invite me come podcast like this

In the first interview, he was talking from his head!!! But the second interview he became dull he had to read from book 😂

Dangote dey play like busquet ‘wyning resistance’.. and sometimes like Liverpool MFS counter

He who alleged must proof 😂

You no go fold keh😂😭

U no get lever you Dey open mouth waaa 😭

Richest in Africa for a reason

Even from the video you will know hand don touch am already before him come for apology 😝

Make ona dey verify these videos before posting oooooo this particular man changed statement after this oooooo 🤣 wen lawsuit wan kill am he changed mouth immediately
Похожие видео
Sensitive content
Dangote really cook this girl 😭😂😂
David Of Fct🌝
1,285,994 просмотров • 1 год назад
After greetings, she come advice everybody like this 😭😂😂💔
Number One🥇
310,652 просмотров • 1 год назад
