Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dangote go just dey laugh ๐๐๐
32 Kommentare

At this point, you can only imagine the smile on his face. Nigerians really know how to turn anything into cruise. ๐

Dangote nor know say he don buy market from Nigerians ๐

Language ~ Zero but Understand-100% ๐

I just Dey laugh my workers I go soon sack them

This is the 5th video I have seen in the last 2days The truck drivers will be so confused Them go think say new policy don comot ๐๐

He sold shares to the wrong generation

Dangote don buy market ๐๐๐

Nah. These guys arenโt stopping anytime soon

@grok can you translate what he is saying?

Dangote na that 525 naira go put you for wahala. ๐ ๐

I think we should list Nigeria in the stock market as well

Yu donโt even need to understand the language before knowing or dig wahs happening here ๐๐ ๐ฉ

Omo ๐๐๐

I dey tell you๐ญ๐, we just dey entertain the wealthy man

VDM warned against investing in dangote refinery but they took him for granted

Na watn to increase the price of the shares be this

Imagine say we con dey pay that tax dem wan bring Oh lord

Nigerians no be good people, them done de use their helper create content ๐

Una no go work, wey be say i am a share holder

๐๐๐

Kaiii

I no understand Hausa , I just dey laugh

If anything enter Nigerians hand eh. Dangote and Ochacho go just dey one corner dey laugh ๐

How can I get my own ipo

Mad promotion ๐

I donโt understand but I Dey laugh ๐

๐

๐คฃ๐คฃ

Bro low-key fool ppl for Nigeria sha

Nigerian and cruise ๐๐๐

Ajeh active

Omo Una too do oo
