正在加载视频...
视频加载失败
Dangote Group Izzy ogbede VDM Isreal DMW Phyna
32 条评论

@DangoteGroup Bro shut the fuck up are u stupid or are u blind to see vdm tried his best…as you Dey rant where were you when he was fixing the road or which voice u shout to help the girl answer me clout chaser…phyna tried a deadly game which cost her sisters life so na vdm be government?

@DangoteGroup Oga close your mouth. Nobody kill anybody. This thing don dey happen since una no talk o just because Phyna dey popular small una carry for head. All of una plus her use am dey seek social media attention. God punish una as una dey avoid truth for this country

@DangoteGroup @brossovie u be fuuul don’t just talk anyhow without understanding contest u wey wan blame people why u nor come out come do something

@DangoteGroup Your hand cut? Why you no go help? Cho Cho Cho warrior You till life nah social media

@DangoteGroup Who’s this foôl again? 😂

@DangoteGroup This guy resemble gay

@DangoteGroup Yo watin you do? You sef fuck up

@DangoteGroup The girl spend just barely nineteen days bfore passing on so basically there was a slim chance of her surviving they new this and deliberately decided to waste time for any chance for survival, vdm , phyna meet with them and nothing was done so blame her death on dangote.

@DangoteGroup Person wey no talk anything when the whole thing was happening, is now here talking rubbish just to chase clout. Young Man put yourself in VDM shoes, when VDM wanted to push the whole thing forward, only for Phyna and her team to tell him that he's no longer needed.

@DangoteGroup You self wan trend ode what’s the meaning of this video way you do now ?

@DangoteGroup Waiting happen to your own voice

@DangoteGroup Oga you no get truth for mouth.....na DVM kill her??? Abi u just want post rubbish to trend??? The little VDM has done can you do it??? Where are you from the start of the whole issues ???? Just open that your smelling mouth dey talk rubbish .. Na you kill her sef ..M.U.M.U

@DangoteGroup Bro no be vdm or phyna kill the girl na dangote driver and .. na phyna no allow this matter move forward

@DangoteGroup I nor care who keeee anybody, I’m mad at their division how they started making saga out of the whole issue

@DangoteGroup You think say very dark man go reply this rubbish video

@DangoteGroup Shes dead because we've had terrible leadership in the country who have purposely weakened the laws so they can put self interest over citizens. People like Dangote take advantage of these weakened laws. Phyna sister had no chance. Vdm and co. were fighting a losing battle.

@DangoteGroup Why you no use own platform take voice out too as you too get sense ...ozzzzwpooor

@DangoteGroup Na that sound wey you put for this video dey vex me.

@DangoteGroup Ogun kill you there

@DangoteGroup You go die open nyash with this your rubbish talk

@DangoteGroup You dey M*A*A*D you should go do the blocking of the road..fóól

@DangoteGroup You go tell us if VDM is responsible for her accident… U self don Dey use this avenue take make money on social media.. Rip Ruth

@DangoteGroup My friend wey truck kill the other , I did not disturb anyone, even my phone was on “do not disturb me” , I mourn my death in peace because I know nobody cares

@DangoteGroup You be mumu for calling VDM.

@DangoteGroup You watin you do SBI your own na to sit down n judge.

@DangoteGroup Sense far from some ppl sha...VDM na Dangote or Govt na for u oo bro

@DangoteGroup Who be this?🤣🤣🤣

@DangoteGroup Are okay for blaming vdm here ?

@DangoteGroup Phyna should carry her cross U ppl should leave VDM that was only helping

@DangoteGroup No use this brain cross road ooo if not you go die like foul

@DangoteGroup Bast**d you fit carry your family make una go block the road na monkey 🐒

@DangoteGroup Before you come vdm, first of all go and check everything that has happened
