Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dangote you don enter one chance๐ญ
61,591 Aufrufe โข vor 4 Tagen โขvia X (Twitter)
26 Kommentare

Nothing wey anybody fit tell me this guy na ilorin guy ๐ฏ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐๐๐ me explaining to my village people hw I became an oil and gas mungul and dangote is my business partner

Wetin Dangote no go see๐คฃ

The worst part of all this is that many will Nigerians we never be serious, in a very serious matter like this. Anywhere Dagote carry on ..

If this IPO no make me rich, Iโm reporting Dangote to Twitter personally I no come here to do charity investment abeg

HELP ME TELL DANGOTE O ๐

Omoh if you no sabi yoruba I dey pity for you

@Wunderkind79 I don talk am before say you fit invest 5k make dangote truck kii you before you see profit๐

๐ una omo I dey fear una for here oh

๐๐

๐๐

Everything na cruise for my country, na why we are called the Dark continent ๐๐

Dangote go dey wonder wetin dey sup like dis

Omo i want to withdraw my moneyโฆ Iโm hungry ๐ญ๐๐คฆโโ๏ธ

Dangote go dey regret his decision.

๐๐๐๐๐ญ๐ญ

Haaaaa ๐ญ๐ญ๐ญ๐

Oil and gas sectors investors done plenty pass the oil

Twitter people no go rest

Nigerians๐๐๐

๐๐คฃ๐

Una na don claim too much ๐

Nobody Dey talk about fuel๐๐

Na this one enter me pass ๐

Oluwa ooh ๐ญ๐

Weti him the talk , somebody tell me
