Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Dangote you don enter one chance😭

61,591 views • 4 days ago •via X (Twitter)

26 Comments

CalmForgeX's profile picture
CalmForgeX4 days ago

Nothing wey anybody fit tell me this guy na ilorin guy 💯🤣🤣🤣🤣

Christian's profile picture
Christian4 days ago

🤣😂😂😂 me explaining to my village people hw I became an oil and gas mungul and dangote is my business partner

Semi god.'s profile picture
Semi god.4 days ago

Wetin Dangote no go see🤣

Kelechi Ezechi bune's profile picture
Kelechi Ezechi bune4 days ago

The worst part of all this is that many will Nigerians we never be serious, in a very serious matter like this. Anywhere Dagote carry on ..

Adegboye's profile picture
Adegboye4 days ago

If this IPO no make me rich, I’m reporting Dangote to Twitter personally I no come here to do charity investment abeg

LION OF JUDAH 🦁🐯's profile picture
LION OF JUDAH 🦁🐯4 days ago

HELP ME TELL DANGOTE O 😉

Sa Sanz's profile picture
Sa Sanz4 days ago

Omoh if you no sabi yoruba I dey pity for you

shugar's profile picture
shugar4 days ago

@Wunderkind79 I don talk am before say you fit invest 5k make dangote truck kii you before you see profit😂

M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅's profile picture
M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅4 days ago

😂 una omo I dey fear una for here oh

iamlummy's profile picture
iamlummy4 days ago

👏👏

The Prezzie Era's profile picture
The Prezzie Era4 days ago

😂😂

Boidee capable 🎧👑's profile picture
Boidee capable 🎧👑4 days ago

Everything na cruise for my country, na why we are called the Dark continent 😂😂

IamMOE 🥷🏿💰🔞's profile picture
IamMOE 🥷🏿💰🔞4 days ago

Dangote go dey wonder wetin dey sup like dis

Yagi's profile picture
Yagi4 days ago

Omo i want to withdraw my money… I’m hungry 😭😂🤦‍♂️

Precious 🌸🌹✨'s profile picture
Precious 🌸🌹✨4 days ago

Dangote go dey regret his decision.

Jerry Kelechi8's profile picture
Jerry Kelechi84 days ago

😂😂😂😂😭😭

NOCALLERID🦅❤️'s profile picture
NOCALLERID🦅❤️4 days ago

Haaaaa 😭😭😭😂

MUHD_IB's profile picture
MUHD_IB4 days ago

Oil and gas sectors investors done plenty pass the oil

olamide 😌's profile picture
olamide 😌4 days ago

Twitter people no go rest

ANON™️'s profile picture
ANON™️4 days ago

Nigerians😂😂😂

Slayer's profile picture
Slayer4 days ago

😂🤣😁

Bigfigo's profile picture
Bigfigo4 days ago

Una na don claim too much 😂

Bigfigo's profile picture
Bigfigo4 days ago

Nobody Dey talk about fuel😂😂

30BG BLOG's profile picture
30BG BLOG4 days ago

Na this one enter me pass 😂

Big_Olu🇦🇷's profile picture
Big_Olu🇦🇷4 days ago

Oluwa ooh 😭😂

Big Spino's profile picture
Big Spino4 days ago

Weti him the talk , somebody tell me

Related Videos

This one don enter am 😭
0:38

Sensitive content

This one don enter am 😭

Oyindamola🙄

640,187 views • 2 years ago

Sabinus don go enter gbese 😂😭
3:44

Sensitive content

Sabinus don go enter gbese 😂😭

Awesome

68,114 views • 1 month ago