Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Daniel Regha, must you talk😡😡😡😡
384,958 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Wetin you use record this video abeg?!😂

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Twitter 😂

My own question be say where your eyes dey

The guy dress like clown but Dey curse burna say e no sabi

For my mental health 🙂

“See head like Guava” keh 😭😂😂 @DanielRegha come and see

“Carry head like guava” Omo 😂😂

Abeg you still dey 1920 ? Abi Watin u use record this video ?

Lol 😂 I don laf tire Omo

Aveiro no waste your time on that guy season go soon start 😅

Na you when waste your strength dey answer craze I even blame

Why he con he like say na POS you use make the video 🌚

Na POS machine you use do this video,you can’t tell me otherwise

He purposely used low quality. After all , the message is crystal clear

Just tag am bro abi u dey fear am?

Na Ghanaian na U people should better come and Carry your lost son🙄🙄

Dem call person regal he's always drunk even without drinking

Wahala Dey o 😹, Meanwhile Guys get your power bank, watch, speaker, EarPods, blender, kettle, and other gadgets from Oraimo today at discounted prices + Free Delivery when u use the coupon code and link below: Coupon: 0UUPOE91MWES Order Link . 💯🤭

E don tey wey this guy cry sef. Make PL resume jare.

Na you the matter pain pass

😂😭😭😂😂😂

Anything way make u do video note I sure say e pain u

Guy na Pos you use do this video?

Ee bi like say nh Arsenal fan bi this

Arsenal itself no be weapon 😑

This guy don vex my guy 😂😂

@DanielRegha eh say u wear rainbow

Carry head like guava 😂😂

Looking forward to a day event go link me and that guy up I swear e go collect

One guy say na “CRAYON” e wear😂😂😂

Who be that guy self

You dey use Nokia touch phone dey record yourself You still get mind dey beef person 😅😂

Na Bvas him take record this video??
Benzer Videolar
Can you guess the movie actor and the director? 😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
Tathvam-asi
195,240 görüntüleme • 1 ay önce
Sensitive content
😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
Jacqueline Immanuela
56,971 görüntüleme • 7 ay önce
Sensitive content
😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
ˢʸᵈⁿᵉʸ
346,101 görüntüleme • 6 ay önce
