Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Daniel Regha, must you talk๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก

384,973 Aufrufe โ€ข vor 3 Jahren โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Napaul
Napaulvor 3 Jahren

Wetin you use record this video abeg?!๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 2 Jahren

๐Ÿ’ช Merica, we're taking it back. ๐Ÿ’ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โœ… T's for Trump here:

Profilbild von Starboy
Starboyvor 3 Jahren

Twitter ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Osemudiamen ๐ŸŽฐ
Osemudiamen ๐ŸŽฐvor 3 Jahren

My own question be say where your eyes dey

Profilbild von Uncle Nwanss๐Ÿฆ…
Uncle Nwanss๐Ÿฆ…vor 3 Jahren

The guy dress like clown but Dey curse burna say e no sabi

Profilbild von MIA๐ŸŒน
MIA๐ŸŒนvor 3 Jahren

For my mental health ๐Ÿ™‚

Profilbild von ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Dr. SpaรฎZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Dr. SpaรฎZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 3 Jahren

โ€œSee head like Guavaโ€ keh ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ @DanielRegha come and see

Profilbild von Ola
Olavor 3 Jahren

โ€œCarry head like guavaโ€ Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Muci
Mucivor 3 Jahren

Abeg you still dey 1920 ? Abi Watin u use record this video ?

Profilbild von Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹
Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹vor 3 Jahren

Lol ๐Ÿ˜‚ I don laf tire Omo

Profilbild von FOLARIN๐Ÿ
FOLARIN๐Ÿvor 3 Jahren

Aveiro no waste your time on that guy season go soon start ๐Ÿ˜…

Profilbild von Awesome
Awesomevor 3 Jahren

Na you when waste your strength dey answer craze I even blame

Profilbild von BIG C
BIG Cvor 3 Jahren

Why he con he like say na POS you use make the video ๐ŸŒš

Profilbild von OLUWASEUN
OLUWASEUNvor 3 Jahren

Na POS machine you use do this video,you canโ€™t tell me otherwise

Profilbild von Apoeso Tobi
Apoeso Tobivor 3 Jahren

He purposely used low quality. After all , the message is crystal clear

Profilbild von E_Churchill
E_Churchillvor 3 Jahren

Just tag am bro abi u dey fear am?

Profilbild von Ceno31
Ceno31vor 3 Jahren

Na Ghanaian na U people should better come and Carry your lost son๐Ÿ™„๐Ÿ™„

Profilbild von Ibadan proper
Ibadan propervor 3 Jahren

Dem call person regal he's always drunk even without drinking

Profilbild von Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹
Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹vor 3 Jahren

Wahala Dey o ๐Ÿ˜น, Meanwhile Guys get your power bank, watch, speaker, EarPods, blender, kettle, and other gadgets from Oraimo today at discounted prices + Free Delivery when u use the coupon code and link below: Coupon: 0UUPOE91MWES Order Link . ๐Ÿ’ฏ๐Ÿคญ

Profilbild von Yet to get a cat๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป๐Ÿˆ
Yet to get a cat๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป๐Ÿˆvor 3 Jahren

E don tey wey this guy cry sef. Make PL resume jare.

Profilbild von D. M. N
D. M. Nvor 3 Jahren

Na you the matter pain pass

Profilbild von THE MACHINE
THE MACHINEvor 3 Jahren

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von OTF_HARRY
OTF_HARRYvor 3 Jahren

Anything way make u do video note I sure say e pain u

Profilbild von Acid
Acidvor 3 Jahren

Guy na Pos you use do this video?

Profilbild von Fortune.eth (โœธ,โœธ)
Fortune.eth (โœธ,โœธ)vor 3 Jahren

Ee bi like say nh Arsenal fan bi this

Profilbild von Samwellsโœ๏ธ
Samwellsโœ๏ธvor 3 Jahren

Arsenal itself no be weapon ๐Ÿ˜‘

Profilbild von Michaelking
Michaelkingvor 3 Jahren

This guy don vex my guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Amadioha โ“‚๏ธ
Amadioha โ“‚๏ธvor 3 Jahren

@DanielRegha eh say u wear rainbow

Profilbild von BIG DON ๐Ÿฆ…
BIG DON ๐Ÿฆ…vor 3 Jahren

Carry head like guava ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI ๐Ÿ˜”
ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI ๐Ÿ˜”vor 3 Jahren

Looking forward to a day event go link me and that guy up I swear e go collect

Profilbild von Wale#Iszm
Wale#Iszmvor 3 Jahren

One guy say na โ€œCRAYONโ€ e wear๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Unbothered Ayomide๐Ÿ’•
Unbothered Ayomide๐Ÿ’•vor 3 Jahren

Who be that guy self

Profilbild von Kalz
Kalzvor 3 Jahren

You dey use Nokia touch phone dey record yourself You still get mind dey beef person ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

Profilbild von Danladi The Creator
Danladi The Creatorvor 3 Jahren

Na Bvas him take record this video??

ร„hnliche Videos