Loading video...
Video Failed to Load
Daniel Regha, must you talk๐ก๐ก๐ก๐ก
384,973 views โข 3 years ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Wetin you use record this video abeg?!๐

๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:

Twitter ๐

My own question be say where your eyes dey

The guy dress like clown but Dey curse burna say e no sabi

For my mental health ๐

โSee head like Guavaโ keh ๐ญ๐๐ @DanielRegha come and see

โCarry head like guavaโ Omo ๐๐

Abeg you still dey 1920 ? Abi Watin u use record this video ?

Lol ๐ I don laf tire Omo

Aveiro no waste your time on that guy season go soon start ๐

Na you when waste your strength dey answer craze I even blame

Why he con he like say na POS you use make the video ๐

Na POS machine you use do this video,you canโt tell me otherwise

He purposely used low quality. After all , the message is crystal clear

Just tag am bro abi u dey fear am?

Na Ghanaian na U people should better come and Carry your lost son๐๐

Dem call person regal he's always drunk even without drinking

Wahala Dey o ๐น, Meanwhile Guys get your power bank, watch, speaker, EarPods, blender, kettle, and other gadgets from Oraimo today at discounted prices + Free Delivery when u use the coupon code and link below: Coupon: 0UUPOE91MWES Order Link . ๐ฏ๐คญ

E don tey wey this guy cry sef. Make PL resume jare.

Na you the matter pain pass

๐๐ญ๐ญ๐๐๐

Anything way make u do video note I sure say e pain u

Guy na Pos you use do this video?

Ee bi like say nh Arsenal fan bi this

Arsenal itself no be weapon ๐

This guy don vex my guy ๐๐

@DanielRegha eh say u wear rainbow

Carry head like guava ๐๐

Looking forward to a day event go link me and that guy up I swear e go collect

One guy say na โCRAYONโ e wear๐๐๐

Who be that guy self

You dey use Nokia touch phone dey record yourself You still get mind dey beef person ๐ ๐

Na Bvas him take record this video??
