Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Daniel Regha, must you talk😡😡😡😡

384,970 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Napaul
Napaul3 лет назад

Wetin you use record this video abeg?!😂

Фото профиля Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzle1 год назад

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Фото профиля Starboy
Starboy3 лет назад

Twitter 😂

Фото профиля Osemudiamen 🎰
Osemudiamen 🎰3 лет назад

My own question be say where your eyes dey

Фото профиля Uncle Nwanss🦅
Uncle Nwanss🦅3 лет назад

The guy dress like clown but Dey curse burna say e no sabi

Фото профиля MIA🌹
MIA🌹3 лет назад

For my mental health 🙂

Фото профиля 🇳🇬 Dr. SpaîZ 🇳🇬
🇳🇬 Dr. SpaîZ 🇳🇬3 лет назад

“See head like Guava” keh 😭😂😂 @DanielRegha come and see

Фото профиля Ola
Ola3 лет назад

“Carry head like guava” Omo 😂😂

Фото профиля Muci
Muci3 лет назад

Abeg you still dey 1920 ? Abi Watin u use record this video ?

Фото профиля Fairy Gbemie🦋
Fairy Gbemie🦋3 лет назад

Lol 😂 I don laf tire Omo

Фото профиля FOLARIN🐐
FOLARIN🐐3 лет назад

Aveiro no waste your time on that guy season go soon start 😅

Фото профиля Awesome
Awesome3 лет назад

Na you when waste your strength dey answer craze I even blame

Фото профиля BIG C
BIG C3 лет назад

Why he con he like say na POS you use make the video 🌚

Фото профиля OLUWASEUN
OLUWASEUN3 лет назад

Na POS machine you use do this video,you can’t tell me otherwise

Фото профиля Apoeso Tobi
Apoeso Tobi3 лет назад

He purposely used low quality. After all , the message is crystal clear

Фото профиля E_Churchill
E_Churchill3 лет назад

Just tag am bro abi u dey fear am?

Фото профиля Ceno31
Ceno313 лет назад

Na Ghanaian na U people should better come and Carry your lost son🙄🙄

Фото профиля Ibadan proper
Ibadan proper3 лет назад

Dem call person regal he's always drunk even without drinking

Фото профиля Fairy Gbemie🦋
Fairy Gbemie🦋3 лет назад

Wahala Dey o 😹, Meanwhile Guys get your power bank, watch, speaker, EarPods, blender, kettle, and other gadgets from Oraimo today at discounted prices + Free Delivery when u use the coupon code and link below: Coupon: 0UUPOE91MWES Order Link . 💯🤭

Фото профиля Yet to get a cat👨‍💻🐈
Yet to get a cat👨‍💻🐈3 лет назад

E don tey wey this guy cry sef. Make PL resume jare.

Фото профиля D. M. N
D. M. N3 лет назад

Na you the matter pain pass

Фото профиля THE MACHINE
THE MACHINE3 лет назад

😂😭😭😂😂😂

Фото профиля OTF_HARRY
OTF_HARRY3 лет назад

Anything way make u do video note I sure say e pain u

Фото профиля Acid
Acid3 лет назад

Guy na Pos you use do this video?

Фото профиля Fortune.eth (✸,✸)
Fortune.eth (✸,✸)3 лет назад

Ee bi like say nh Arsenal fan bi this

Фото профиля Samwells✝️
Samwells✝️3 лет назад

Arsenal itself no be weapon 😑

Фото профиля Michaelking
Michaelking3 лет назад

This guy don vex my guy 😂😂

Фото профиля Amadioha Ⓜ️
Amadioha Ⓜ️3 лет назад

@DanielRegha eh say u wear rainbow

Фото профиля BIG DON 🦅
BIG DON 🦅3 лет назад

Carry head like guava 😂😂

Фото профиля ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI 😔
ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI 😔3 лет назад

Looking forward to a day event go link me and that guy up I swear e go collect

Фото профиля Wale#Iszm
Wale#Iszm3 лет назад

One guy say na “CRAYON” e wear😂😂😂

Фото профиля Unbothered Ayomide💕
Unbothered Ayomide💕3 лет назад

Who be that guy self

Фото профиля Kalz
Kalz3 лет назад

You dey use Nokia touch phone dey record yourself You still get mind dey beef person 😅😂

Фото профиля Danladi The Creator
Danladi The Creator3 лет назад

Na Bvas him take record this video??

Похожие видео