ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Daniel Regha, must you talk๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก

384,973 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 3 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

34 ๆก่ฏ„่ฎบ

Napaul ็š„ๅคดๅƒ
Napaul3 ๅนดๅ‰

Wetin you use record this video abeg?!๐Ÿ˜‚

Rock Paper Sizzle ็š„ๅคดๅƒ
Rock Paper Sizzle2 ๅนดๅ‰

๐Ÿ’ช Merica, we're taking it back. ๐Ÿ’ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โœ… T's for Trump here:

Starboy ็š„ๅคดๅƒ
Starboy3 ๅนดๅ‰

Twitter ๐Ÿ˜‚

Osemudiamen ๐ŸŽฐ ็š„ๅคดๅƒ
Osemudiamen ๐ŸŽฐ3 ๅนดๅ‰

My own question be say where your eyes dey

Uncle Nwanss๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Uncle Nwanss๐Ÿฆ…3 ๅนดๅ‰

The guy dress like clown but Dey curse burna say e no sabi

MIA๐ŸŒน ็š„ๅคดๅƒ
MIA๐ŸŒน3 ๅนดๅ‰

For my mental health ๐Ÿ™‚

๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Dr. SpaรฎZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Dr. SpaรฎZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ3 ๅนดๅ‰

โ€œSee head like Guavaโ€ keh ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ @DanielRegha come and see

Ola ็š„ๅคดๅƒ
Ola3 ๅนดๅ‰

โ€œCarry head like guavaโ€ Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Muci ็š„ๅคดๅƒ
Muci3 ๅนดๅ‰

Abeg you still dey 1920 ? Abi Watin u use record this video ?

Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹ ็š„ๅคดๅƒ
Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹3 ๅนดๅ‰

Lol ๐Ÿ˜‚ I don laf tire Omo

FOLARIN๐Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
FOLARIN๐Ÿ3 ๅนดๅ‰

Aveiro no waste your time on that guy season go soon start ๐Ÿ˜…

Awesome ็š„ๅคดๅƒ
Awesome3 ๅนดๅ‰

Na you when waste your strength dey answer craze I even blame

BIG C ็š„ๅคดๅƒ
BIG C3 ๅนดๅ‰

Why he con he like say na POS you use make the video ๐ŸŒš

OLUWASEUN ็š„ๅคดๅƒ
OLUWASEUN3 ๅนดๅ‰

Na POS machine you use do this video,you canโ€™t tell me otherwise

Apoeso Tobi ็š„ๅคดๅƒ
Apoeso Tobi3 ๅนดๅ‰

He purposely used low quality. After all , the message is crystal clear

E_Churchill ็š„ๅคดๅƒ
E_Churchill3 ๅนดๅ‰

Just tag am bro abi u dey fear am?

Ceno31 ็š„ๅคดๅƒ
Ceno313 ๅนดๅ‰

Na Ghanaian na U people should better come and Carry your lost son๐Ÿ™„๐Ÿ™„

Ibadan proper ็š„ๅคดๅƒ
Ibadan proper3 ๅนดๅ‰

Dem call person regal he's always drunk even without drinking

Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹ ็š„ๅคดๅƒ
Fairy Gbemie๐Ÿฆ‹3 ๅนดๅ‰

Wahala Dey o ๐Ÿ˜น, Meanwhile Guys get your power bank, watch, speaker, EarPods, blender, kettle, and other gadgets from Oraimo today at discounted prices + Free Delivery when u use the coupon code and link below: Coupon: 0UUPOE91MWES Order Link . ๐Ÿ’ฏ๐Ÿคญ

Yet to get a cat๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป๐Ÿˆ ็š„ๅคดๅƒ
Yet to get a cat๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป๐Ÿˆ3 ๅนดๅ‰

E don tey wey this guy cry sef. Make PL resume jare.

D. M. N ็š„ๅคดๅƒ
D. M. N3 ๅนดๅ‰

Na you the matter pain pass

THE MACHINE ็š„ๅคดๅƒ
THE MACHINE3 ๅนดๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

OTF_HARRY ็š„ๅคดๅƒ
OTF_HARRY3 ๅนดๅ‰

Anything way make u do video note I sure say e pain u

Acid ็š„ๅคดๅƒ
Acid3 ๅนดๅ‰

Guy na Pos you use do this video?

Fortune.eth (โœธ,โœธ) ็š„ๅคดๅƒ
Fortune.eth (โœธ,โœธ)3 ๅนดๅ‰

Ee bi like say nh Arsenal fan bi this

Samwellsโœ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Samwellsโœ๏ธ3 ๅนดๅ‰

Arsenal itself no be weapon ๐Ÿ˜‘

Michaelking ็š„ๅคดๅƒ
Michaelking3 ๅนดๅ‰

This guy don vex my guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Amadioha โ“‚๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Amadioha โ“‚๏ธ3 ๅนดๅ‰

@DanielRegha eh say u wear rainbow

BIG DON ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
BIG DON ๐Ÿฆ…3 ๅนดๅ‰

Carry head like guava ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI ๐Ÿ˜” ็š„ๅคดๅƒ
ALL I NEED IS ONE INVESTOR IN MY BIZ.. I SABI ๐Ÿ˜”3 ๅนดๅ‰

Looking forward to a day event go link me and that guy up I swear e go collect

Wale#Iszm ็š„ๅคดๅƒ
Wale#Iszm3 ๅนดๅ‰

One guy say na โ€œCRAYONโ€ e wear๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Unbothered Ayomide๐Ÿ’• ็š„ๅคดๅƒ
Unbothered Ayomide๐Ÿ’•3 ๅนดๅ‰

Who be that guy self

Kalz ็š„ๅคดๅƒ
Kalz3 ๅนดๅ‰

You dey use Nokia touch phone dey record yourself You still get mind dey beef person ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

Danladi The Creator ็š„ๅคดๅƒ
Danladi The Creator3 ๅนดๅ‰

Na Bvas him take record this video??

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘