Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

DAPPER X MAJEEED X TMLVIBEZ X RYBEENA

53,584 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von Omowuraola🦀
Omowuraola🦀vor 2 Monaten

Make una do fast una oga won pay debt 💸

Profilbild von Only1Dozie
Only1Dozievor 2 Monaten

You good bro

Profilbild von Shxrks Gonzalez🪖
Shxrks Gonzalez🪖vor 2 Monaten

Na dem seyi money dapper take dey feed these ones...na y dem still dey

Profilbild von EducatedThugg
EducatedThuggvor 2 Monaten

@Tml_vibez you too much bruh 😭❤️

Profilbild von Tf
Tfvor 2 Monaten

No worry Nah here we go dey 😂

Profilbild von @OGK
@OGKvor 2 Monaten

Majeeed with dapper Abeg ooo

Profilbild von Velli.🫧
Velli.🫧vor 2 Monaten

This song sweet dieeee

Profilbild von KZY
KZYvor 2 Monaten

You sef recheck your contract oo 👂😂

Profilbild von NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬
NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬vor 2 Monaten

Carry this thing comot for my tl

Profilbild von idek🙃
idek🙃vor 2 Monaten

Dapper don turn singer ni?😹

Profilbild von brain box
brain boxvor 2 Monaten

Make u self no come dey explain later o cuz everybody dey complain now, una dey release music 🤣

Profilbild von Sammy paid
Sammy paidvor 2 Monaten

All of una go cry no worry Expecially that Tml i pity that boy

Profilbild von Zoraxempire
Zoraxempirevor 2 Monaten

🔥🔥🔥🔥

Profilbild von Ttyl 🧃🪫
Ttyl 🧃🪫vor 2 Monaten

@LuxuryTatashey I pity this one eh 🥹🥹

Profilbild von THE ONLY AMAZING 📸
THE ONLY AMAZING 📸vor 2 Monaten

If you like no check ur contract, if you come halla tomorrow I go curse u 😂

Profilbild von BASITO 🍂🍁🦅
BASITO 🍂🍁🦅vor 2 Monaten

Omo

Profilbild von Kanfé
Kanfévor 2 Monaten

hmm

Profilbild von 🦀Iyanu🦀
🦀Iyanu🦀vor 2 Monaten

Comot this mid for my tl Abeg 😒😏

Profilbild von W.D.Y.M.
W.D.Y.M.vor 2 Monaten

Una better come out of that prison

Profilbild von Linda Mary
Linda Maryvor 2 Monaten

Them just wan spoil tml life for this setting

Ähnliche Videos