Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

D£ath stunt: Singer Destiny boy calls out rapper Oladips.

302,204 views • 2 years ago •via X (Twitter)

9 Comments

Big Asiwaju Of EgbaLand's profile picture
Big Asiwaju Of EgbaLand2 years ago

Oladips to destiny boy 😂😂😂😂😂

Drino👑's profile picture
Drino👑2 years ago

There is diz Yoruba saying " ti iya nla ba gbe ni shu bu, ke ke ma guun Ori Eni" meaning if big thing falls you, small small things will climb you. Na Oladips put himself for diz position cuz why destiny boi go dey put mouth for Oladips matter!!

THAT TRENCHKID🤴🇬🇧's profile picture
THAT TRENCHKID🤴🇬🇧2 years ago

No be him fault sha…nah still oladips I blame. Make this yaro of yesterday dey yarn dust for mouth 🤧

Big Trey🤴's profile picture
Big Trey🤴2 years ago

You Dey insu!t person you still dey call am egbon. How nah 😁

ᴄʜᴀᴘᴏ sᴢɴ's profile picture
ᴄʜᴀᴘᴏ sᴢɴ2 years ago

Who sabi this one papa?

Côme Grellard's profile picture
Côme Grellard2 years ago

This one too won trend 🤣

ji's profile picture
ji2 years ago

Make all of una free that Oladis of a guy E don do

𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️'s profile picture
𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️2 years ago

First of who is destiny boy ?

Bosun's profile picture
Bosun2 years ago

Oladips brought this big disrespect to himself, imagine ds small boy talking to Oladips in this manner. Huge disrespect

Related Videos