Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dating a fresher 😂😂
189,566 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

If I catch my sister for this kind presidential settings... I fit nod am

😂😂😂

To date them dey sweet ehn and them no Dey hard to convince 😂💔

U de mad walai 😭😭😹😹 U even carry sleepers up

Until they get to level 200 second semester 😂😂😭😭💀

Very easy to control and they are understanding 😂

Them go use this kind guys learn the hard way, them go come wise up when them meet good guy

Una don turn her to slave 😂

Spot on buh this would prolly be 5,6 years ago, hundred level girls like this now are rare, imo

Haba una sabi abuse love oo

You don kee me 😂

Dey fit wash Soakaway

How is this meant to be funny??

Na 300L 1st semester ur eye go clear

Na lie 😔😌😌😌😂

I no allow them wash clothes for me sha. Na Una dey over do this things. Na why when dey wise up dem dey wicked like mad!

Okay my love 😭😂💔

Freshers go just dey stress 😂

Boss at work 😂

😭😭

200l, u go run leave them😂

I swear you no lie 🤣 everything accurate! 😭

Only in movies

Na house help shuuu???

Ajeh there’s no lie in this… as I Dey watch am.. I just dey feel bad for myself ahhh omoh..

I be fresher but no near me 😂 I be consuming fire 🔥😏

🤣

😂

God go punish my sister if I catch am for this kind settings 😞😥

Which one be house help?

Chaii 🥺💔🥲

Dating is different from marriage

Make she go inside go undress after cooking, king life 😹

Omo make any man no do my sisters like this o 😂💔

This boy no lie sha 😂

😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Dating a single mom😂😂😂😂😂😂😂🔥🔥💯 #fypシ゚viral
STANLEY_OMONDI
21,043 просмотров • 2 месяцев назад
