Loading video...
Video Failed to Load
Dating an actress is not easy๐
94,985 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

๐๐๐

Wahala I no fit date actress not even getting married to her.

Why๐

Bro I canโt take half of that shit they perform on set.

Body go tell you๐

๐

Will rather be gay if e remain only to marry actress

You go explain explain tire

I will never! ๐ Call it insecurity or whatever, but that career path is an obvious threat in marriage lolz

She fit dey act for studio make she be art on bed ๐๐๐

them still dey date wow

NKECHI and cruise. Always likes to draw attention to herself.

NKECHI BLESSING and always using funny ways to promote her movie.๐

Hahahhah.... I wonder how actress husbands cope watching their wives in those roma-ntic scenes

Wait o Are you serious

Xcessive ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

This one na finished man e even laugh at the ending of the video ๐

Bro the way she threw her head back like say na funeral scene Me sef go just sit down dey watch her own movie for house. Dating actress na full-time job abeg

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃactress don suffer oo,wetin bambam do like this

๐๐๐

Are they still together?

@Gassol0001 Try try again It's best for you

Itโs not easy ooo

Movie content ๐

@anikeonfire Please patronise my brand this valentines season

Dating an actor nko?

Everyone has gone bonkers in Nigeria. Honestly. What is this? ๐ ๐

My babe say she wan begin Dey act movie Abeg wetin e mean ๐ช

I think say dem don break up

U wear full clothes still de moan๐๐

๐

Diswan na true abi content ?

Na Bambam we dey settle now, everytime love love love mtcheww

She go act tire ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

