Loading video...
Video Failed to Load
davido adjusted his seat to look at her
499,864 views • 2 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Mid girls Dey feel their self gab

She already know the man is married but in her tinny stinky brain she think she worth davido Poor girls and delusion😂😂😂

For person wey don high wey no Dey look face

So what’s the thing worth seeing he saw

Make she dey play with that kind strong face

Bro was only trying to see her skirt 😂

Person way dey stay on guard 😂

lol pesin wey Dey high, na unsteadiness and sudden distrust from highness for anyone around am you Dey see so

Nigga might probably be looking like how the hell did they let this ugly bitch with so much lipgloss on her lips in da club🤣

Davido just got cooler to me 😂

"And you ended up posting it on the Internet" To delusionally prove that Davido adjusted to look at you

Na your forehead catch him attention. Those muscles need a second glance

This Una agenda sha 😂

Davido like woman o😂😂

main character syndrome, for a married man oo

He’s scared. She’s making him feel uncomfortable

So, he adjusted and you thought you were the one who made him adjust. Delusional 😂😹

This one dey live for her head, nothing concern her with reality

Why didn't you record who he turned to see Definitely not the one holding the camera

with that kind head? abeg shift

Even me I no be davido fan, but trust me, no be your strong igbo face davido dey look.

Top tier DELUSION

Make she dey there dey give herself hope 😂😂😂😂😂

With this face wey look like hit man

Carry micro blading like sinbad swords

D girl mumu 😂

No he adjusted his seat so e go Dey on guard. See her head naw

She's just fooling herself, that's just dumb assumptions made by stupid "Pick me" girls. 😂

😂 so some babes work na to make sure say you fall 😂

Person wey dan high 😂

nyamiri girls and their wahala. because he done marry one of them, she thinks they all qualify!

Bro was just trying to have a good time.. he no even reason your papa

Them nor go mind say na married man o.....women ehh

Who be this MID 😭

Like I want to know, what is worth seeing? You no fine reach quarter of 001 wife so wety em wan see ? Continue being delusional
Related Videos
Sensitive content
Look closely at the back seat… 👀 Does that look like a ghost to you?
꧁♛𝓑𝓵✯𝓷𝓭𝓲𝓮𝓼♛꧂
168,976 views • 5 months ago
Daughter carrying her father from his seat to his wheelchair
Wolf of X
2,936,581 views • 11 months ago
