正在加载视频...
视频加载失败
DAVIDO & SKIIBII — “ BADDEST BOY REMIX”
321,044 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
39 条评论

You see this song and dada, twe twe, I swear God if not for the remix with davido I for no play those songs, Davido na Baba

I swear OBO for life

🔥🔥

Omo hard asf!

🔥🔥

NO 7️⃣ DAVIDO BREAKER NOTHING GO SHAKE UR MENTAL

I thought it was the main song that year I never knew it was remix 😂

Even skibii bow for Davido that year for this remix He too top every where

Exactly wetin @WANDECOAL Dey fear be this..! Una ehnnn

I didn't know this song had an original for a long time cos this was what I heard first and David's verse made it pop well. His verse on Dada with Young Jonn is another gem. Talentless?? I laugh 😂

If na remix no one come Close to David guyy

You like davido 🪖❤️

Yeah but not that deep sha.

Leave remix to Baddest, he’s the best 001💯

Na this song benefit boys dey use chill those days. Omo

001 you don really give Ur best for the industry, na man you be @davido.

😒

My bro, what's wrong? 😂

Bad belle lopo laye. He don talk am finish. This alone will last forever.

I did not know about the main music until davido sang the remix, hit the like button >>>>

‘Nothing wey go Gbemi condition esho de I no get am for allumi’. Davido brags de diff 🖤

🔥🔥🔥

Baddest boy get original?

Omo forget David good 👍

Omo OBO na biggest ❤️👑👑🐐🐐🐐 Too bad man

Na waiting that small preek dey avoid be this

David get one kind aura, he’s talented 👑 ❤️

Music video everything hard

Showing Lati when he says “Come close without permission” was a clear message 😅

Nothing fit shake my metal 7 😊

Davdio intro mad like ...

Hit 🔥

🔥

Lati jus strong face like ogagun lagata

💯💯💯💯💯💯

Come close without permission, ammu dy ground like mad! Iya gbogbo yin!😂

Omo be like skibii na men ohh

7 David Beckham

Number 7 David Beckham 🔥
相关视频
🚨10 Years Ago Today, Humblesmith & Davido Released “Osinachi Remix”🎉
HYPETRIBE
257,875 次观看 • 9 个月前
