正在加载视频...

视频加载失败

Davido and Freestyle 🫲………🫱

45,576 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

51 条评论

Marvo Sneh 的头像
Marvo Sneh1 个月前

See who dem dey compare with my GOAT 😭😭😭

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

the disrespect too much 😂

Ayo 的头像
Ayo1 个月前

One werey talk say he dey sing for passion not for money I just laugh am 😂😂😂😂😂

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

😂😂😂😂

arii BOS 的头像
arii BOS1 个月前

Weray say African version 🤣

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

😭😭

Tmt💫 的头像
Tmt💫1 个月前

And dem go still dey hype am😭😭😭😂😂

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Dem be devil 😭

mubby💐 的头像
mubby💐1 个月前

Glorilla won the challenge

•đāmīī• 的头像
•đāmīī•1 个月前

who carry this thing come my tl??

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

No vex dad😭

Shevman 的头像
Shevman1 个月前

Be like Bellingham celebration 😂

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

😭

yorubaboy 的头像
yorubaboy1 个月前

I’m sorry to say but he’s average lmao 😂

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Don’t be sorry 😂😂😂

ICEYY 的头像
ICEYY1 个月前

😭

OLUWASEUN🦀 的头像
OLUWASEUN🦀1 个月前

Jesus.. mama wetin you be up to ?

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

😂😂

Abass 的头像
Abass1 个月前

He still Dey read the bad lyrics for book?

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Yes😂

SPARTAYENYEN 的头像
SPARTAYENYEN1 个月前

IWO KE U GO ALWAYS SHW U STUPIDITY DEM GIVE PERSON BOOK MAKE HE READ FROM DEY FREESTYLE HE STILL DEY DO AM WITHOUT MISTAKE MAKE I GIVE U WORK TO DO, GO YOUTUBE GO WATCH OTHER PPL WEY DON GO D SHOW COME COMPARE AM 2 THIS UNA BADDO NO EVEN FIT GET HERE COS DEM NO EVEN SABI AM

captain 的头像
captain1 个月前

guy you don tweet my draft 😭😭😭

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

No vex 😭😭😂

Thugga 的头像
Thugga1 个月前

Wetin una Dey talk sef una don see other artists own? Davido own is dope na wetin dey the story book he dey read oh

ABIODUN 的头像
ABIODUN1 个月前

😂

ANDRE 的头像
ANDRE1 个月前

He still say that was dope at the end 🤣

Ìgbàyílolá Williams🇳🇬 的头像
Ìgbàyílolá Williams🇳🇬1 个月前

Hmm

fuck you, yes you! 的头像
fuck you, yes you!1 个月前

Wetin be this abeg? Hope say na nursery rhymes sha?

Klichi 的头像
Klichi1 个月前

I still love the guy

Kaychee 的头像
Kaychee1 个月前

Nothing dey Davido head

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Old news

ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️ 的头像
ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️1 个月前

Make this guy stop dey disgrace us jare 🤕

self_esteem❤️🦅 的头像
self_esteem❤️🦅1 个月前

🤣😂😂

TIMMY 的头像
TIMMY1 个月前

You mumu erh dem give person poetry book make he use do freestyle without adding any of his own words, and he still do am without making mistake. Book wey he never read before! If you know how hard that challenge is, you no go dey talk rubbish. But na illiterates full una,😏

Swanky Boiy 的头像
Swanky Boiy1 个月前

Tap into my universe!

Lopez 的头像
Lopez1 个月前

See who them dey compare with BADDO I laff in China 😆 🤣

LAMEDAH 的头像
LAMEDAH1 个月前

Olodo uprising

Abdulrasheed🇬🇭🇳🇬 的头像
Abdulrasheed🇬🇭🇳🇬1 个月前

Lama lama mamama abi wetin he dey talk @westanch_or 😂😭

Big Hola 的头像
Big Hola1 个月前

Wetin dey inside the book

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Na the words wey dem talk say mk e use freestyle 😭

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑 的头像
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑1 个月前

@holarnise You know, then what are you posting?

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

@holarnise No be you go tell me wetin I go post

Big Hola 的头像
Big Hola1 个月前

@kellybonito_BU No mind the werey

Dreezy🖤🅿️ 的头像
Dreezy🖤🅿️1 个月前

Baba Anu😭🤦‍♂️

life's good 😊😊 的头像
life's good 😊😊1 个月前

Mama to Daran 🤣🤣

adisaedu 的头像
adisaedu1 个月前

No be his calling at all

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Ah swear 😂

Pamilerin Olayiwola 的头像
Pamilerin Olayiwola1 个月前

This one come even enter small

Big Hola 的头像
Big Hola1 个月前

I beg now 😭 😫

Jhaymore.🐐 的头像
Jhaymore.🐐1 个月前

Bro, sometimes you do like a chameleon wtf your posting this man back to back weeks ago 😂

Gemini 的头像
Gemini1 个月前

Na how I feel 😂😂

相关视频

Ugh fine 🫱(‿¤‿)🫲
0:33

Sensitive content

Ugh fine 🫱(‿¤‿)🫲

Asstetika

13,103 次观看 • 1 年前