Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido and VeryDarkMan will be picked up by security agents after this direct message to the Tinubu government. — Bishop
70,674 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
56 Kommentare

Afa de quick talk oo😂🤣 I for don kpai you from Weti hear first 😂🤣

😂 men they vex for the guy like this 😂

I swr😂😂🤣

Tinubu and APC are cancerous to Nigeria, that should be cut off.

With immediate effect

He first use Davido to raig bait everyone before addressing the real issue.. Bad man 😂🤣

😂 the guy good

Una see why Dey keep saying u rats 🐀 groups are daft,dumb and empty headed, nah d reason be all dese so, mumu Dey compare @davido big boy protest to daft vdm and he content creators protests una too daft oo God abeg oo all dese nah Nigerians una be so? I doubt 🤣🤣😂🫵

@davido You get sense so?

Can you just listen to your self you speak like someone that is mentally ill you don’t have any sence at all so shameless , wasted nine month like you,

Try finish the video

Hope say na prank bah, una dey crazy small small

You sure say you finish the video

He started with making me angry

They’ve turn it to a family business

I swear

either you don collect money or you be fool and your children go hate you for this video in the future. I don’t know why some Nigerian youth have become dumb and ignorant intentionally. 🤦🏾♂️😏🙄

Oga watch the full video

Indeed , anybody that speaks they find a means to oppress them.

Omon which kind guy be this 😂

Ogun kill you! Idiot

Finish the video before you insult am

I Wan first swear for this guy oo

😂

Just keep quiet already you this content creators are not creative at all do you all even know the meaning of Creating content or you are just talking ?

Finish the video to the end

lol you for talk fast oh lol I almost swear for u

This guy is a cloud chaser , he lives in Ghana and belittles and demean Nigeria and Nigerians he finally found his voice when Ghanaian put hi. In his place reminding him he is a Nigerian irrespective of his praise to them

Did you watch the full video?

Animal 😂

He catch you Abi

This guy is a fool

I am sure you did not finish the video

This b@stard is hunger get the fuck outra here mf😒

If I be bandit nah you I for kpai

Abeg ,who is this Shameless Bishop?

Did you finish the video before asking

Nothing will happen

Hmmmm

💕💕✌️

E get one girl wey commit suicide after being molested by bandits. All of us go die. Shey na she kill herself by herself Make you know say nothing dey this life. If we no fix this we go lose the life

I really need to b follow this guy does anyone have his @?

Saw him on Facebook, I can’t remember the name again

Oh ok

You no Get sense ,you be big full

You be Mumu

There’s a popular saying from those selling herbs. They say na who hide sickness, na em sickness dey kpai. A word is enough for the wise

Video like this will get people to hate him if people don’t watch it to the end 😂

They may leave Davidoo but vdm na God go help am

lol na the first comment make me change watin I been wan comment… try Dey talk fast o 😂😂

@WaleSuccess3 Why you no talk fast I don nearly curse your generation

They can't pick davido 😂😂

That call from President Good luck to Buhari, dat day was when Nigeria problem started

For you to make this kind of video you're B. I. G FOOL

Baskard

Who?
