Loading video...
Video Failed to Load
Davido at wireless fest 2018 ๐๐ฉถ๐๐ญ๐ญ Davidooooooooooo ๐ฅ๐ฅ
32 Comments

davido haters really whine davido gan. the disrespect this man has gotten, you go think say na person wey him song never cross lagos state.

Broo ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ, maybe one day they will give him his flowers

he no need flowers from them, he get garden. make dem knack head for wall, davido is who he says he is!

Them know our gbedu

Baba gbedu too sweet ๐ญโค๏ธ

Aje ๐๐ฅ

I no fit forgive buju

Guy ๐ญ ๐

One thing about him,heโs fucking audacious. I wonder what goes through his head

Guy ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I heard the backstory of what led him bursting out like that. I think one American rapper was suppose to come out before him and one thing led to one thing,so he stormed out beating his chest,hence his gesture and why lati followed

Goosebumps everytime I watch this video

๐ญ๐ญ โค๏ธ

Latti Wow

From day 1

Nobody

Absolutely nobody

Davido Dey use JUJU cuz omo ๐ฒ

Guy no b sml ๐ญ๐ญ

You no no Nigeria artist no be wande coal be that

Baba make I check ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐

Na tycoon ginger I just love

Everybody try

Na only olamide fit recreate this ๐๐๐

I forget ๐๐ ๐๐

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

๐ฅ๐

E NO GO BETTER FOR @WANDECOAL, your papa no reach๐คฌ๐ก

No afrobeat artiste can make that crowd sing their song word for word on wireless. Davido has been underrated for so long

๐ฝ๐๐๐๐๐ข ๐๐๐

Star power ๐ซ

@callmestoneyy come here o ๐.. Na 2018 be this oo for Uk o

