Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido at wireless fest 2018 🐐🩶👑😭😭 Davidooooooooooo 🔥🔥
32 Yorum

davido haters really whine davido gan. the disrespect this man has gotten, you go think say na person wey him song never cross lagos state.

Broo 😭😭😭😭😭, maybe one day they will give him his flowers

he no need flowers from them, he get garden. make dem knack head for wall, davido is who he says he is!

Them know our gbedu

Baba gbedu too sweet 😭❤️

Aje 😁🔥

I no fit forgive buju

Guy 😭 😂

One thing about him,he’s fucking audacious. I wonder what goes through his head

Guy 😭😭😭😭😭

I heard the backstory of what led him bursting out like that. I think one American rapper was suppose to come out before him and one thing led to one thing,so he stormed out beating his chest,hence his gesture and why lati followed

Goosebumps everytime I watch this video

😭😭 ❤️

Latti Wow

From day 1

Nobody

Absolutely nobody

Davido Dey use JUJU cuz omo 😲

Guy no b sml 😭😭

You no no Nigeria artist no be wande coal be that

Baba make I check 🤣🤣🤣🤣🤣😭😭💔

Na tycoon ginger I just love

Everybody try

Na only olamide fit recreate this 😂😂😂

I forget 😂😅😂😂

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🐐🔥🔥🔥🔥🔥

🔥🐐

E NO GO BETTER FOR @WANDECOAL, your papa no reach🤬😡

No afrobeat artiste can make that crowd sing their song word for word on wireless. Davido has been underrated for so long

𝙽𝚘𝚋𝚘𝚍𝚢 𝚋𝚛𝚘

Star power 💫

@callmestoneyy come here o 😂.. Na 2018 be this oo for Uk o

