正在加载视频...
视频加载失败
Davido can never win grammy, he should stop submitting his songs for nomination - GehGeh
11 条评论

OLANIYI SEGUN🍀𝕏1 年前
GehGeh wey never chop belle full dey give advice to the person wey his monthly subscription go feed for a year

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Lmao

So.Gay1 年前
Do you agree with our ranking? 👀

AdéWiz™1 年前
He no lie nah, dem just dey use the weyrey head for collaboration towards Grammy PR 😂

DAMI FOREIGN🥶1 年前
No loud am

Adekunle Michael Adewale1 年前
This guy don cast the nominating committee. He cooked

DAMI FOREIGN🥶1 年前
😂😂😂

Julius Binafiai1 年前
Careless you get more ❤️

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Real

Eve1 年前
He say na “ I advice am e no gree”😂😂

SPENCE1 年前
Lie no dey the talk sha
