Loading video...
Video Failed to Load
Davido celebrating after bagging a Grammy nomination with Omahlay. ๐ฅ
507,755 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

I like this man, any small wins him go celebrate am, na why him dey always glow cause his always happy

Eh deserve am! Him work hard

This Grammy nomination go pain some people reach bone marrowโฆ dem go log out Twitter early tonight ๐

See as davido dey celebrate nomination, WizKid no dey even gree come collect this same award

This Osakpolo no actually serious with him life No be Burna boy single enter the list?

He's winning it this time bro, bookmark this

Why Davido Dey do like small pikin? For Grammy way you big pass na u Dey celebrate like this ๐คฆโโ๏ธ

The song deserve the nomination, big congratulations to OBO

Hopefully he wins it this time

Celebrating wat,,,without omahlay dat song ain't selling sh!t Omahlay nailed the song,,,he was the reason the song made waves,,,why is he taking all the credit,,,

Agenda must agend sha ๐ ๐ .. Someone that's celebrating his new car, you say he's celebrating nomination. Lol

Make en no win first, I don first save the video ๐คฃ

9ja music industry no go ever forgive wetin this guy go them ๐

this is what is affecting david; he cares too much about the grammys and we all know the grammyโs is a shit show and they know he wants it badly thatโs why i doubt theyโll give him he should focus on releasing better music instead smh

See life now. So gumbody dey sweet like this ๐

Unah get problem for this App o, apart from the caption on this post, where in that video tells you David is rejoicing because say them nominated him? Unah yawerey gan ooo

He never win but he don dey celebrate? OBO sef!

Celebrating Grammy wey you never win even ayra Starr wey dem nominate self no fit do this Davido too useless abeg๐๐น๐ very useless frog Shame dey catch me for him๐น๐

This boy get money ๐ฐ ooo But na Omah Lay help him get that nomination sha ๐ฅท๐ซฃ

๐ญegbon Dey celebrate like this just for nomination? What if e no come win?๐คฃ

OBO well deserved ๐ฅ

Banter aside, wizkid nor go do this rubbish... Na why Grammy dey use Davido as PR, yet e nor dey win am

The Grammy he can't win, this guy too mumu shaaa ๐๐

If e reach your turn nor celebrate your win because of wetin people go talk

Good ๐ฏ is wining this shit

The guy sha wan win am sehhh Sheyb him talk say him no need am ๐คฃ๐คฃ

Davido is another person who is just living his best life and minding his business. I love it!

Another banting material don land ๐๐๐

Always create happiness for what is not needed, onto say they nominate am for Grammy waiting the likes of ayrastarr will now do come you bigger than this e shame us Nigerians.

Money sweet oo

Ontop nomination wey he go bottle ๐

If he win this time this app no go contain us

Too real

He's celebrating himself as e know say world people nor go hype am, the guy is just a happy soul who jus wants to live life on his terms, so please let him breath... If e reach una turn pretend you're not excited that your works getting the recognition it deserves.
