Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido dey para๐๐ฅ๐ฅ
9 Kommentare

๐ Who still Dey drive RR See car wey wiz dump for Ghana nah unah the celebrate

Should I call this Obsession?

Mr Jay autos said Competiting with Davido is at ur own risk ๐คฃ๐ OBO the para

Make he struggle find money import this cars now lol king of audio ๐๐. Even this phatom na car wey burna boy buy for his steff London nothing special in his doings lol if his that rich them Dey sell 3m$ roll Royce make he buy am to shut burna up lol but his money no reach ๐

Burna and Wizkid rn:

RR lmao ๐ people don pass RR matter for this Lagos make e try McLaren first make we see

Wetin BIG WIZ โค๏ธ๐ฆ GET 4 2 IN LAGOS BLACK BADGE CULLINAN & PHANTOM 1 IN GHANA RED CULLINAN 1 IN UK WHITE CULLINAN ๐ MAKE UNA DEY CELEBRATE WIZ PAST, WIZ DEY FRONT DEY WAIT UNA ๐

Very loud guy, you never buy something e don dey trend already, when you finally pay e go still trend, if them dey carry go shipping e go still trend, when the car land naija e go still trend, when he clear the car e go still trend

Compete with 001 OBO at your own risk ๐๐ฅ๐ฅ
